Impossicant

The Nigerian governors forum
And the federal government
Have said they have commenced
A human capital development plan
Towards moving 224 million Nigerians
Out of poverty before 2030...

Boy clean
Omo na wahala
Before guy man go talk
Dem go knack am (officer calm down now)
Where your cappa dey?
Enter the bus my friend
Co-operate or see the end
Sheybi if raba dey, guy man go pay
And if sapa dey na your fam you go pe (omo ekelebe don burst me oh)
Coz you no wan sleep there
But shey na like this wey we go dey dey
I know you heard that shit, a lot got paid from the streets
But a lot got swept off the streets
Join jagbajantis solve mathematics (Join jagbajantis)
Use the BODMAS, put am to practice (Put am to practice)
Coz na we be our own problem
Too quick to just condemn
Bring back the same problem (oh yeah yeah yeah yeah)
Big man with no content
All for a dime
You trade all your life to them

Good life impossicant oh (impossicant oweya)
Oweya, ah oweya
Good life impossicant oh (impossicant oweya)
Oweya, ah oweya
Good life impossicant oh (impossicant oweya)
Oweya, ah oweya
Good life impossicant oh (impossicant oweya)
Oweya, ah oweya

Not up to 18, big dreams
Yet she never enter school
She wants to look sharp and peng
It's hard for her to blend
You want make she marry too?
But she no fit to voice because sapa dey
Her person dey para, she don runaway
Cuz she no want sleep there
But shey na like this wey we go dey dey
I know you heard that shit
Tomorrow no sure for nobody
Live your life but no forget
Join jagbajantis solve mathematics (Join jagbajantis)
Use the BODMAS, put am to practice (Put am to practice)
Coz na we be our own problem
Too quick to just condemn
Bring back the same problem (oh yeah yeah yeah yeah)
Big man with no content
All for a dime
You trade all your life to them

Good life impossicant oh (impossicant oweya)
Oweya, ah oweya
Good life impossicant oh (impossicant oweya)
Oweya, ah oweya
Good life impossicant oh (impossicant oweya)
Oweya, ah oweya
Good life impossicant oh (impossicant oweya)
Oweya, ah oweya

Oh yeah yeah yeah yeah
Give them!
Badman Original



Credits
Writer(s): Onyema Augustine Elegbua
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link