Not Again

Me I no wan retire
So make you quench this fire
Baba God na you take me higher
Oo na You take me higher
Every time that you're calling on me
Calling on me, calling on, calling on me
More grace keeps falling on me
Falling on me, falling on, falling on me

So if you see me say me I dey for town
Make you no say wahala dey for house
Say me I'm falling and i no fi come out
Se na God forgives
But my mind keeps running wild
Every time I'm singing

Oh No Not Again
Oh No, Oh No Not Again
Oh Not Again
Oh No Not Again
Oh No, Oh No Not Again
Oh Not Again, Not Again
Oh No, Oh No, Not Again

Say me I dey for my knees
Say make You never leave me
Say this love I dey see
Oh na love wey go see me through
Dem dey think say na play play
Think say na Abedi Pele
Sometimes the power no dey socket
Still, He give me something sufficient

So if you see me say me i just dey shout
Make you know say na grace wey bring me out
Say why He loving a sinner just like me
I know God forgives
but my mind e no dey see
Everytime I'm singing

Oh No Not Again
Oh No, Oh No Not Again
Oh Not Again
Oh No Not Again
Oh No, Oh No Not Again
Oh Not Again, Not Again
Oh No, Oh No, Not Again

It's K to the O O

Oh No Not Again
Oh No, Oh No Not Again
Oh Not Again
Oh No Not Again
Oh No, Oh No Not Again
Oh Not Again, Not Again
Oh No, Oh No, Not Again

So what is weak about you sister?
Eh, My grace is sufficient for you
My strength is made perfect is that weakness
But you see we are full of veils
We keep on saying we are strong
When we are weak
Instead of saying
God help me



Credits
Writer(s): Peace Otaigbe, Elikem Kofi Adjorlolo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link