ROLLING DICE
Hustle uu make it be double
This life wey we dey na battle
Open your eyes nobody loves you
Hustle day and night please masun
Take a chill pill many people on queue
Hustle dey my body like a tattoo
I dey pray o make I see my breakthrough
Aye kan lowa e no get part two
Rolling dice this life is like a rolling dice
Sometimes e bad or maybe nice
You go die once my brother no be twice
Many many sacrifice
Rolling dice this life is like a rolling dice
Sometimes e bad or maybe nice
You go die once my brother no be twice
Many many sacrifice
If you get money brother na your turn
Everybody go get na turn by turn
Happy or you dey bored in the moon or in sun
Give thanks to jah we have only one god
Every hustle wey you dey do ko kere
Iyepe at'okuta lodi concrete
Bope boya aririnajo ade'le
Ibi tan loor ojin awa lamo'bi tafe de
To get camry nigga no be by muscle
Work and pray and make you be humble
If money no dey you no be her boo
Owo e lowa you know I dey I yarn you
Papa mama dey find the money
Brother sister dey find the kudi
Egbon aburo dey find the raba
Pastors officers even barristers
This life no easy e no be like abd
Oga teach dollar mio fee 123
Making money na hin be the strategy
As you dey make money no forget your family
Hustle uu make it be double
This life wey we dey na battle
Open your eyes nobody loves you
Hustle day and night please masun
Take a chill pill many people on queue
Hustle dey my body like a tattoo
I dey pray o make I see my breakthrough
Aye kan lowa e no get part two
Rolling dice this life is like a rolling dice
Sometimes e bad or maybe nice
You go die once my brother no be twice
Many many sacrifice
Rolling dice this life is like a rolling dice
Sometimes e bad or maybe nice
You go die once my brother no be twice
Many many sacrifice
Oju eni mala arito o
Like coco omo otin slow o
Bad energy fuwon nii elbow o
Very soon baba emi gan fee blow o
If you no get money them go shenk you
Brother do your thing I dey tell you
I say be careful nobody loves you
If no be money there is no other level
If I no hustle watin I go tell my papa
Tell my mama we go ball maradona
Jah I dey hungry hungry for more
I wan make this money odi dan dan
This life wey we dey na battle
Open your eyes nobody loves you
Hustle day and night please masun
Take a chill pill many people on queue
Hustle dey my body like a tattoo
I dey pray o make I see my breakthrough
Aye kan lowa e no get part two
Rolling dice this life is like a rolling dice
Sometimes e bad or maybe nice
You go die once my brother no be twice
Many many sacrifice
Rolling dice this life is like a rolling dice
Sometimes e bad or maybe nice
You go die once my brother no be twice
Many many sacrifice
If you get money brother na your turn
Everybody go get na turn by turn
Happy or you dey bored in the moon or in sun
Give thanks to jah we have only one god
Every hustle wey you dey do ko kere
Iyepe at'okuta lodi concrete
Bope boya aririnajo ade'le
Ibi tan loor ojin awa lamo'bi tafe de
To get camry nigga no be by muscle
Work and pray and make you be humble
If money no dey you no be her boo
Owo e lowa you know I dey I yarn you
Papa mama dey find the money
Brother sister dey find the kudi
Egbon aburo dey find the raba
Pastors officers even barristers
This life no easy e no be like abd
Oga teach dollar mio fee 123
Making money na hin be the strategy
As you dey make money no forget your family
Hustle uu make it be double
This life wey we dey na battle
Open your eyes nobody loves you
Hustle day and night please masun
Take a chill pill many people on queue
Hustle dey my body like a tattoo
I dey pray o make I see my breakthrough
Aye kan lowa e no get part two
Rolling dice this life is like a rolling dice
Sometimes e bad or maybe nice
You go die once my brother no be twice
Many many sacrifice
Rolling dice this life is like a rolling dice
Sometimes e bad or maybe nice
You go die once my brother no be twice
Many many sacrifice
Oju eni mala arito o
Like coco omo otin slow o
Bad energy fuwon nii elbow o
Very soon baba emi gan fee blow o
If you no get money them go shenk you
Brother do your thing I dey tell you
I say be careful nobody loves you
If no be money there is no other level
If I no hustle watin I go tell my papa
Tell my mama we go ball maradona
Jah I dey hungry hungry for more
I wan make this money odi dan dan
Credits
Writer(s): Adeshina Aderoju
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.