Oh Lord

Oh, Lord (H3 Music)
They don't know nothing
It's your boy Corizo (it's Bobmix)

This street is not friendly like essential dog dey harsh
The struggle be like scabies, e they body they crash
Oh, Lord, I come here with full force like rain wey thunder follow
Na your grace I take stand, without you I for don fall oh
Oh, Lord, my mama don try, make she still ball na
No be crime if she collect money from pikin wey she still born na
I wan fight poverty, secure the bag
Like Mortal Combat, Lord, you go tell me finish am

Baba na you start am, and I know say you go finish am
Oh, Lord, like this I dey your poultry, I wan be that big fowl, so
Feed me the finisher
Na money wey no dey they make guys they backstab
That money wey no they go make your girlfriend turn relationship to drama
'Cause guy wey get money pass you don dey, so she wan dey act
Here no be exam, no true or false, that one na fact
So baba give the cheese, make I chop the money like rat
I wan make my matter spread, follow Benin like mat

I came here for the honey, stealing from the bee
Putting this words together like is a spelling bee
I'm sticking with the A-team, forget about the B
And I like it like that, feeling like I'm Cardi B
Poverty na fire, e dey body hot like sun
Baba na your hand e dey, hear the cry of your son
Nigerian keeps fucking me over, e no wan gree cum
Na small thing remain for your boy to carry gun

Oh Lord, oh Lord
Oh Lord, oh Lord
Oh Lord, oh Lord
Oh Lord
Oh Lord, oh Lord
Oh Lord, oh Lord (hear the cry of your son)
Oh Lord, oh Lord (I don too bored, I be terrorist?)
Oh Lord, oh Lord

Oh, Lord, as I dey yarn, abeg dey jott am down
I don't tired for 15k palm, I wan still wear Jordan
Boys dey vex, see the wey Oromi boys dey worry oh
Their money long die, you go, think say na lorry oh
You said if we ask, it shall be given to us
Na him make I come your presence with full speed like say I be horse
Take my question paper now, begin answer my prayers
Drop your blessings like bomb, make a begin scatter my area

I get the talent but no money to push am
Like pregnant women, Lord, give me strength make I fit push na
Life e be like carriage, no allow my mate pass me
Anything wey enemies dey plan, make e dey pass me
Make no dem dey stand for my matter like make we dey crash, dey want make I fall
Lord pump me, keep me make I continue to dey ball
This like na game, successful I wan dey pass the stage
I wan they see changes like girl wey dey puberty stage

Oh Lord, oh Lord
Oh Lord, oh Lord
Oh Lord, oh Lord
Oh Lord
Oh Lord, oh Lord (we be voice of the street)
Oh Lord, oh Lord (na the prayer of the street)
Oh Lord, oh Lord
Oh Lord, oh Lord

I wan submit my question paper now, Lord, result come give me the first
I take my time is here, so, if you no answer my prayers me I go vex
Lord dem get two head, no be the same press na we dey press?
Make the mix still drop for me, 'cause this hustle e be like breast
I know I'm a sinner, I dey do bad like say I be winch
But I go change, las las na water me I go preach
Lord, nobody is perfect, they said perfect with wipes
'Cause that one dey bleach

She drop one, she go drop again na tradition
Wetin you believe go favour you (update you hear)
Keep grinding, keep praying
God go do am, e no dey hide am so
He just wan see how you patient reach
No be sey we no know shortcut, but we no wan ball for two years
On God



Credits
Writer(s): Courage Osula
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link