Miracle

Miracle no dey tire God to do
Congratulations no dey finish
Relax your turn dey come
Yes you go feel among
You sef you go testify for church
Miracle no dey tire God to do

As I dey denge I dey praise the most high
Because me sef I want follow chop life Yin olorun mi kin jaiye oh
Only God fit to bless a person put jara oh
So cool down cos

Miracle no dey tire God to do
E no dey tire Am and e no go tire Am oh
Miracle no dey tire God to do
Blessings go follow you bumper to bumper
Miracle no dey tire God to do
Blessings go yakpa you go do bend down select
Miracle no dey tire God to do
I dey tell you... listen

Many many blessings go surround you
Many many people go confirm say your God na talk and do
Many many doors go dey open
For so many prayer point dem go use you as example
Yes all your prayers go come through
You go dey halla make everybody dey see am say Jehovah don do am oh

Many many blessings go surround you
Amen...
Many many people go confirm say your God na talk and do
Amen...
Many many doors go dey open
For so many prayer point dem go use you as example
Amen...
Yes all your prayers go come through
You go dey halla make everybody dey see am say Jehovah don do am oh

Miracle no dey tire God to do
Uh uh uh e no dey tire Am oh
Miracle no dey tire God to do
Blessings go follow u bumper to bumper ahan
Miracle no dey tire God to do
Blessings go yakpa you go do bend down select
Miracle no dey tire God to do
You go dey wonder wonder womder wonder wonder



Credits
Writer(s): Eme Eze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link