ACCRA (feat. TULENKEY)
They wan know how our matter go be
Ebi like say their matter don set
Nor ni onor hu3 jee sani ni
Now see dem all confess
They confess
After dem confess, we on dem
Kwashieman to Lapaz
Nima to Santasi Accra Tudu Caprice gangsta can't form no director
When you dey Accra
You go know how life dey go
Time no dey time no dey
Time no dey time no dey
The Youth dema speed up
Dem nah give up
Wheather ebi cafe abi na pilot
You for dey jerk up on your hustle
And one day blessing go pack up on your door.
If you make more money too now dem go bore
B3 Ole ak3 I nor dey care
I be Accra boy (Accra Ga)
I be Accra boy (Accra Ga)
Make money we ah count the dollar
Big dream man ah Pree forever
Big man thing we no argue Yeaaa
If you no get money oh dem see you like Zombie oh
If you no get money Oh
Ebi like say your matter dey bore
K Town New Town James Town Pig farm all the boys dem already know Ets3
Kwashieman to Lapaz Nima to Santasi
Accra Tudu Caprice gangsta can't form no director
When you dey Accra
You go know how life dey go
Time no dey time no dey
Time no dey time no dey
Yawa dey matter dey Yawa dey
Summer days we dey wedge better days
Money wey we dey search harder days we dey work everyday only bed holidays
Mekekye my friend Mekekye Accra we dey yaa s33 make I rave
We pray for the cash and the grace
If the cash come my way Gbes3 on your face
Molo
Molo wo no ni Molo wo we go get money Molo wo
If we get the money boss chicks we go roast
If e set no more Inkoso okay we dey out
Thinking about the cash we dey count
Accra life hard but the street life worse soon we go buys cars wey go bounce
The stubborn boys ah dem
Abi dem say ebi wanna matter dem go talk
Now see dema fall
Phoney face demo toys mi want big up mi dawgs dem
Now dem reverse
Dem dey forget say we dey confirm
Forget dem Accra we dey
Kwashieman to Lapaz Nima to Santasi Accra Tudu Caprice gangsta
Can't form no director

Credits
Writer(s): Theophilus Nii Kojo Martey
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.