Nothing Dey Kpa

This life is very beautiful
Beautiful
Everyday and night we just dey solve issues
Eyyyy
This life is very wonderful
Wonderful (Mysterious)
Everyday and night we just dey solve problem
ooooouuu
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
As e dey go now
Go now
Make you tell me
Make you tell me
What you see now
eyyyyy
Abi no be by Him grace o
grace o
Wey we dey hustle day and night
We no dey slow down
oooouuu
Omo GodIsThePlug o
Plug o
If you no get today
You go get tomorrow
get tomorrow
Olohun
Olohun
That's why I no dey fight
I no dey bad mouth any of my guys
Cos I know say God gat all dem boys
And very soon we all go shine for the top
For the top
Yeah ahh
This life is very beautiful
Beautiful
Everyday and night we just dey solve issues
Eyyyy
This life is very wonderful
Wonderful (Mysterious)
Everyday and night we just dey solve problem
ooooouu
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
Nothing Dey Kpa o
brr dang
brr dang
eyy ah... ouuuu see
Shoutout to my brothers in the hood o
Shoutout to my sisters in the hood o
Hood o
Hood o
Hood o
E dey be like say we no go make am
E dey be like say we no go make am
Make am
Make am
But we on the road to success o
But we on the road to success o
Sess o
Sess o
And by the grace of my God
Nothing ah fi stop we shine o
Shine o
Shine o



Credits
Writer(s): Uche Othniel Osakwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link