Street O.T

my head my head my head
Be spinning dem all around
Be head my head my head
dey spinning dem all around
my head my head my head
Be spinning dem all around
Be head my head my head
dey spinning dem all around
From the street wey I come from
niggas wey dey chop no go want make you bubble o
so many times wey I lock up
haters demma try to dey block my hustle eh
some dey pray make I fumble o
think say if I fall I go humble ah eh o
dem wan fight me royal rumble o
knowing my strength pass them like double o yeh o yeh o yeh yeh
My head my head my head,
they spinning them all around
maye maye maye
they spinning them all around
my head my head my head
Be spinning dem all around
My head my head my head
dey spinning dem all around
Street ot, Street ot
Street ot, Street ot
o lowo you dey stand for corner
but still demma haters dey wan fall your ladder
o yeh
aye buru ask Amaka
to ta ile, ta motto
tori ofe lor canada
for this life people go use you to catch cruise
if you get money you ghats cruise
dem go pull up when you come through
tryna fight for you like kungfu
my head my head my head
Be spinning dem all around
Be head my head my head
dey spinning dem all around
my head my head my head
Be spinning dem all around
Be head my head my head
dey spinning dem all around
Street ot
Street ot
My head
Be spinning dem all around



Credits
Writer(s): Samijazz
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link