Palava

Lets go!
its Yungroc On The Beat
Oh oh oh oh oh oh uh
yeah

Many many things I dey see
Wey dey burst my head
E dey cause migraine o
I no fit to explain o
I go talk, you go talk
Dem go talk,
which one we go take o
Make u dey lane oo
I go dey my lane o
I no want yawa
I no want wahala
No give me palava
No cross my radar
I no want yawa
I no want wahala
No give me palava
No just cross my radar

Shey I be your friend,
We dey laugh, we dey kpoof around!!!
We dey share, we dey play,
We dey together no doubt, no doubt
But You sit down dey criticize me,
You dey backbite me,
Talking bad about me
Still dey call me paddy,
I no want, I no want
Wetin go be go be
Make you see me, gobe
Me I no need your penny
Oluwa sef go pay me
Make you dey dey your dey
Me I go dey my dey
Me I no need your way
Oluwa na him go dey with me

Many many things I dey see
Wey dey burst my head
E dey cause migraine o
I no fit to explain o
I go talk, you go talk
Dem go talk,
which one we go take o
Make u dey lane o
I go dey my lane o
I no want yawa
I no want wahala
No give me palava
No cross my radar
I no want yawa
I no want wahala
No give me palava
No just cross my radar

Why too dey hate on me,
Why you dey wake up with a very bad view about me?
Why you too dey burn your soul,
Cuz E be like say u dey dwell in hell, with evil in the hole.
I go dwell daily in my haters lips
I no mind your flipping tongue because talk is cheap
The very sad story, hating dey run in your gene
I no mind to run you down na the street be this.
We don't die we dey always multiply
I no go lack, na oluwa dey supply,
street na do or die but i go survive
Nothing Mallam no go see, still na megard
All these kind of hating no dey tire you?
You Wan take am grow old, e go retire you?
With the way you dey heat, hell go fire you
Check out all your folks Don pass, I dey pray for you.

Many many things I dey see
Wey dey burst my head o
E dey cause migraine o
I no fit to explain o
I go talk, you go talk
Dem go talk,
which one we go take o
Make u dey lane o
I go dey my lane o
I no want yawa
I no want wahala
No give me palava
No cross my radar
I no want yawa
I no want wahala
No give me palava
No just cross my radar
I no want yawa
I no want wahala
No give me palava
No cross my radar
I no want yawa
I no want wahala
No give me palava
No just cross my radar



Credits
Writer(s): Chile Chukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link