Plenty Ambitions
Chee Chalooooooo
I swear bout murder this beat right now
You feel me
Ayyy, Ayyyy, Cheee
I get plenty ambitions wey I gats to do
So please listen and don't be thinking am a fool
I need plenty billions I don't know about you
I want to be hearing my songs on the moon
I want to be dripping hard looking cool
I want to be at the peak like mountain dew
I want success to be like my only view
I gats to be lion king of the zoooo
Chalo baddest rapper with a crazy flow
I know say last last one day I go blow
Driving Bentley truck on top of the road
And fans will be like
Oh my Gosh Chaloooo
I will be always on top never below
My patek iced out just like the snow
When I walk around it will be cold
Cause I will be dripping hard head to toe
I'll be hearing my name everywhere that I go
My mansion will only be made out of gold
Cause no reaction if haters won show
Because of me for naija e go dey snow
It's like I'm on my period because of my flow
I go make new currency name am chalo
To change the money
Omo me I no know
I get Plenty Ambitions but first I gats blow

I need plenty money I need plenty cash
Plenty money to build my own central bank
Money machine go dey print am back back
I fit use the money make I build my house
Just like bricks I go arrange am stack to stack
Plenty houses wey e go dey big like shaq
I won end poverty for this Africa
I get plenty ambitions I cannot slack
Chalo Chalo Chalo Chalo Chalo Chalo

Credits
Writer(s): Charles Giadom
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.