Days

It's Kashbeatz Baby
(Yeah my brother)
I call them my brothers
Cause i don't call them friends
They are my Brothers
(Friends Turn mehn)
So let's Celebrate Happiness
(I love y"all)
Let's celebrate Greatness, Hun

Welcome to my Sunny Days (Sunny day)
The Good days (Good day)
The bad days of all days
The Days wey i smile and i frown Face
Welcome to the Good days
The days wey money dey, wey we pop create
The day wey money dey, wey we go broke
The day wey the mental don dey craze
Let's go to Mapoly days
Shoutout to Kay, Dj brymz, Kolade pelu Tony John
Those Niggas Provided Shelter for me
When no one was there, they were there for me
Things was very hard for me
Many things them get, They sacrificed for me
When i get money when he Gel for me, Owun Ka jo Jaiye
Make we get money
See, Let's go to my hood days
Gat many Niggas wey dem don Gbes
Gat many Niggas wey dem don Face
I Gat many Niggas wey dem peff Craze
I gat many things wey i won talk
Gat many people house wey dem don Burn
Cause many people die for the City
Run for the City, Won ti ku sori Titi
Wey Nobody ronti for Titi
Let's talk about my own good days
Ojo ti mo ri owo fa Loud,Ti motun mu Hennessy
Ti mo Royale
Ti Mo Gbe olosho
Ti mo tun jaiye
Many things was sweet that Day
Let's talk about the bad days
Ni ojo ti mon Ni mood swing
Tin mon kon ra mo everybody
Mo kon shebi Ebora
Mo den jagbe mo everybody (Am sorry)
Should we talk about the Tout ways?
Should we talk about the Black Race?
Can.i talk about the black day?
20/10/10 That's a black day
OMO everybody get hin own day
Even mad man self get hin own Day
Me i get my own way
Kashbeatz make them dey there own dey
Eni To ba besi wa, AMAKO
We are champion, Lamaso
Oya Clear Chair, na my turn
Awon Daddy E, Na my boy

Your shawty been looking for me (For me)
My hommies been betting on me (On me)
Industry waiting for me
They gat many goodies for me
EKUN



Credits
Writer(s): Toheeb Adeosun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link