Waiting

They call me papi
Oh yeah!
I remember when
You dey show me love
When you tell me say
You would be in love with me

I remember
When we chilling oh
And we living life

Oh baby oh no no
Now you withdraw your love
Now you dey show me colors wey I never see before
Steady dey shout for me
And you dey enter my phone
Anything I do right now baby you no wan follow me

Wetin, I do to you
Wetin, I do to you
Na only love I give
Na only love I give you
Na only love I give you
Only love I give you yeah
Wetin, I do to you
Wetin I Wetin I do to you

Ouuuuuuuuuu
I'm waiting for your love
I know you'll come around
I'm waiting for your love
I know you'll come around
Yo yo yo yo
Papi here papi for you
Anytime wey you want me yeah
I'll be waiting Nor Nor

Waiting for you
I'll be waiting
You won't be OYO (On Your Own)
I'll be waiting

I know you love this body
And you want some more
I know you get cranky
Anytime I'm gone
Baby I miss youuuu
But I know you don't
Constantly you're thinking
That I'm doing wrooonnnggggg
Sometimes I do sometimes I don't
You don't really know what I'm made off
You never see fine boy wey loyal
Wetin, I do to you
Na only love I give
Na only love I give you
Na only love I give you
Only love I give you yeah
Wetin, I do to you
Wetin I Wetin I do to you
Ouuuuuuuuuu
I'm waiting for your love
I know you'll come around
I'm waiting for your love
I know you'll come around
Yo yo yo yo
Papi here papi for you
Anytime wey you want me baby
I'll be waiting Nor Nor
Waiting for you
I'll be waiting
You won't be OYO
I'll be waiting
You won't be OYO oouu
I'll be waiting
You won't you won't be OYO (On Your Own)
I'll be waiting
They call me papi



Credits
Writer(s): Richard S Tasie
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link