out of control
Dj Xtanzer
Batty boy milli ya na na
I never get o
Man don Dey hate
Man dem hate
Wetin I Dey pass through you can't fit relate
Cant relate oh
I wanna live my life to the fullest
Let me hustle and forget the stress
How many Sleepless night wey man don get
Yet still I no go give up until I reach my peak
Omo am out of control oh
Omo am out of control oh
I'm out of control oh
Yeah e uuh
I'm out of control o
I'm out of control o
I'm out of control yeah
Eh uh eh uuh
So many people dem Dey like you for your face
When you pass o omo dem go spoil your face
I still Dey pray for grace
I Dey try my best Oluwa do the rest
People I Dey call my Hommie
Na dem still Dey do me
Which kind life be this e e
Abi make I go for ti ti
Before them go know say I serious Ñì
Aye yiii ole to be
Brother try make you wish me well
If you get my back and I get your back
O oh uuuh
We go Dey okay
I just want be man for this life
We go make money when there's life
Even if you see me oh bòlò
Omo tan, kilo kan mi sho tan tan
I never get o
Man don Dey hate
Man dem hate
Wetin I Dey pass through you can't fit relate
Cant relate oh
I wanna live my life to the fullest
Let me hustle and forget the stress
How many Sleepless night wey man don get
Yet still I no go give up until I reach my peak
Omo am out of control oh
Omo am out of control oh
I'm out of control oh
Yeah e uuh
I'm out of control o
I'm out of control o
I'm out of control yeah
Eh uh eh uuuh
They say Im lazy
Omo ole ni
Because Im crazy
Won wa gbe mi
I just wan live my life oh kakraka
Make things work e papapa
Feel free to tell me what u want
Plenty cash out thats what I want
Where you Dey as I Dey work all night
Just to make sure I put things right
I want get the money get the money
Many many things I wan do with the money
O uh oh oh oh the money
Eh, batty boy milli ya na na Investor Ppmp sammy muller eh E dj Xtanzer...
BoyMilli pondeck
Batty boy milli ya na na
I never get o
Man don Dey hate
Man dem hate
Wetin I Dey pass through you can't fit relate
Cant relate oh
I wanna live my life to the fullest
Let me hustle and forget the stress
How many Sleepless night wey man don get
Yet still I no go give up until I reach my peak
Omo am out of control oh
Omo am out of control oh
I'm out of control oh
Yeah e uuh
I'm out of control o
I'm out of control o
I'm out of control yeah
Eh uh eh uuh
So many people dem Dey like you for your face
When you pass o omo dem go spoil your face
I still Dey pray for grace
I Dey try my best Oluwa do the rest
People I Dey call my Hommie
Na dem still Dey do me
Which kind life be this e e
Abi make I go for ti ti
Before them go know say I serious Ñì
Aye yiii ole to be
Brother try make you wish me well
If you get my back and I get your back
O oh uuuh
We go Dey okay
I just want be man for this life
We go make money when there's life
Even if you see me oh bòlò
Omo tan, kilo kan mi sho tan tan
I never get o
Man don Dey hate
Man dem hate
Wetin I Dey pass through you can't fit relate
Cant relate oh
I wanna live my life to the fullest
Let me hustle and forget the stress
How many Sleepless night wey man don get
Yet still I no go give up until I reach my peak
Omo am out of control oh
Omo am out of control oh
I'm out of control oh
Yeah e uuh
I'm out of control o
I'm out of control o
I'm out of control yeah
Eh uh eh uuuh
They say Im lazy
Omo ole ni
Because Im crazy
Won wa gbe mi
I just wan live my life oh kakraka
Make things work e papapa
Feel free to tell me what u want
Plenty cash out thats what I want
Where you Dey as I Dey work all night
Just to make sure I put things right
I want get the money get the money
Many many things I wan do with the money
O uh oh oh oh the money
Eh, batty boy milli ya na na Investor Ppmp sammy muller eh E dj Xtanzer...
BoyMilli pondeck
Credits
Writer(s): Ekemini Akpan
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.