Olofofo

Ladies and Gentlemen
Don't touch it just feel it o
I dey fear you?

Nothing dey shock me again
Nothing fit hold me again
I don dey give them since 90's
And I go give them again

Nothing go stop me again
Nothing fit shake me again
I never doke their Father nyash
So what's the problem again?

Make them talk
I no fit fear them again
Make them talk
I no reply them again
Make them talk
And I repeat am again
Make them talk
I no dey hear them again oh

Olofofo (you don dey talk again?)
Ah, olofofo (update done come again?)
Ah, olofofo (what's the problem again?)
I break their face, olofofo oh
Ah, olofofo (you don dey talk again?)
Ah, olofofo (update done come again?)
Ah, olofofo (what's the problem again?) Assignment olofofo o
(Assignment olofofo, assignment olofofo o) I dey fear you?

I've been grinding for so long
They want to disturb my sleep
Dem no want make I sleep but night worker I no dey sleep
And if dem dey claim Champion, I dribble dem with no mercy
Tell dem say I no get shi, na french I speak, ca va bien, merci
I live my life to the fullest
They want to compare but dem do less
Shey na God wey give me this talent?
If dem want to stay I say make dem pay rent oh

Make them talk
I no fit fear them again
Make them talk
I no reply them again
Make them talk
And I repeat am again
Make them talk
I no dey hear them again o

Olofofo (you don dey talk again?)
Ah, olofofo (update done come again?)
Ah, olofofo (what's the problem again?)
I break their face, olofofo oh
Ah, olofofo (you don dey talk again?)
Ah, olofofo (update done come again?)
Ah, olofofo (what's them problem again?) Assignment olofofo o
(Assignment olofofo, assignment olofofo o) I dey fear you?

Trending Furnitures tell them again
Bufast nation tell dem again
Alhaji go tell dem again
Dennis Len go tell dem again

D banging, se di balala, o se balala
E no be hala-hala, e no fit balala
Orisa show money
Ray, ya, yeah, yeah
Swaps, swaps



Credits
Writer(s): Victor Adere
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link