Shalewa

Ay, Stoner
Ye e ye e ye
They dunno

Shalewa jhoor sho ma wa
Me I wan dey for the groo-o-ove
To ba wa
Gbe ore eh wa
For my guys dem make dem cruu-u-ise
It be 2am way me burst up your phone
Say me want make you come tonight
Girl I wan feel your vibe
Say I wan hold you tight
And baby when you come
Make you bring some your friends for my guys
Wey don high and thier eye don gbanse
Say we wan dey alright
Say we wan feel your vibe

She say no wahala
Shalewa no get wahala
Shalewa no likey drama
Shalewa just wan dey hammer eh e
My friends dem ma like am
Her padi no like wahala
Her padi no likey drama
Her padi just wan dey hammer eh e

It be past 2
Wey I text you
And your friends too
Say me want make you come over
And as you come through
Way I sight you
You like my tattoo
Nah him make you dey bend over
Take a chill pill, make you drink up
Man don't do drugs, but pass me the liquor
She say she bring her friends way wan try to dey link up
Ask her OH BABY hope say you no Dey link up
With my guys over there at night
Henny on the corner, make we switch off the light
Caressing your body, hold you hips and your thighs
And it be things way dey happen inside life-e-e

She say no wahala
Shalewa no get wahala
Shalewa no likey drama
Shalewa just wan dey hammer eh e
My friends dem ma like am
Her padi no like wahala
Her padi no likey drama
Her padi just wan dey hammer eh e

Move to the vibe gon
Shalewa don come
Every other day, she dey play me like a tomboy ni o
Shalewa dance for me o
No go dey do me cunny o
Say make you move to the vibe gon
Shalewa don come
Every other day, she dey play me like a tomboy ni o
Shalewa dance for me o
No go Dey do me cunny o

It be 2am way me burst up your phone
Say me want make you come tonight
Girl I wan feel your vibe
See I wan hold you tight
And baby when you come
Make you bring some your friends for my guys
Wey don high and thier eye don gbanse
Say we wan dey alright
Say we wan feel your vibe

She say no wahala
Shalewa no get wahala
Shalewa no likey drama
Shalewa just wan dey hammer eh e
My friends dem ma like am
Her padi no like wahala
Her padi no likey drama
Her padi just wan dey hammer eh e

Move to the vibe gon
Shalewa don come
Every other day, she dey play me like a tomboy ni o
Shalewa dance for me o
No go dey do me cunny o
Say make you move to the vibe gon
Shalewa don come
Every other day, she dey play me like a tomboy ni o
Shalewa dance for me o
No go dey do me cunny o
ni o ni oo
No go dey do me cunny o
ni o, ni o
Shalewa dance for me o, me o, me oo

No go dey do me cunny o
Say me get plenty money o
Why you dey form for me o
No go dey do me cunny o
ni o ni o



Credits
Writer(s): Emmanuel Alozie
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link