Body

Young Winners
Oh... oooo yeah
Chai
Exzel na ma name yeh

Yeah
I'm not the kinda guy wey go put pressure on you
You need a man who will treasure you
Omoge you give me pleasure yeah
Omalicha who can measure you
No measure
Choi
Dem all other girls don't matter
Na you wey day take me higher
Do you know
Do you know
Do you know you're my desire
(Sha mo)
Dem all other girls don't matter
Na you wey day take me higher
Do you know
Do you know

When the Hennessy ti wo body
(Che)
When the shayo enter body o
(Eh...)
E get as e dey for ma body
Baby fire dey your body o
Uh oooo
When the Hennessy ti wo body
(Sha mo)

Chai
The way you waka you dey bust my brain
You dey make me kolo
(Kolo)
I no go lie I am tempted to touch
Baby come make we go...
Baby no go far away
(Away)
I no go leave you run away
(Away)
No one can love me just like you do
Oh baby bah bah bad girl
I say na Maradona
The way you roll your coster
Okpe ke te make you whine that waist o
Make I hold am
Eh
Oh baby girl make I touch am
Choi
For this party we go rock am
Yeah yeah...

When the Hennessy ti wo body
(Che)
When the shayo enter body o
(Eh...)
E get as e dey for ma body
Baby fire dey your body o
Uh oooo
When the Hennessy ti wo body
(Sha mo)



Credits
Writer(s): Excel Sylvanus
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link