Dia

Oh uh oh yoyo
Richhe rocky pon this
Omo ologo unstoppable
I started when i'm still holy
Emi omo ajepako gidi
When daddy vex
He no wan hear story
Igbayen mo mo pe
Success necessary oh no
I gat to leave house
Now i'm crossing many rivers
I can never lose
Am a winner 44 minus 4
I gather liver yeah

Emi omo ologo dia
Success be dey high me
Like manya loke loke is my desire
Ema gbo npa e
If am flying higher yeah
Emi omo ologo dia
Success be dey high me
Like manya loke loke
Is my desire
Ema gbo npa e
If am flying higher yeah

Always on top mio le jabo
Shining bright like a diamond
In god we trust success must obey
Me i no be pikin wey dem born today eh
Mama go talk sey i be born star
Whenever she pray for me
I no dey doubt am
Won ni ajepako mi ma di butter
Any challenge wey i face
I dey conquer
Omo ologo unstoppable
All i want is billion dollars uncountable
Emi omo ologo dia
Success be dey high me
Like manya
Loke loke is my desire
Ema gbo npa e
If am flying higher
Emi omo ologo Dia
Success be dey high me
Like manya loke loke
Is my desire
Ema gbo npa e
If am flying higher
Omo ologo unstoppable
All i want is
Billion dollars uncountable
Yeah yeah



Credits
Writer(s): Richhe Rocky Richhe Rocky
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link