Hello Mumsy

Haa
Odia
Kola... boy
Story story... (Story!!!)

Ha! See, ehn
I know say without you this journey for no begin
How you dey nah, shey your shop still dey go
You go wan ask me about church, mumsy I still dey go

I know say brothers for church go dey ask of me
Child of the world, many of them go don curse me
And even pastors go don dey use me preach sermon
They go wan paint me, make them use crayon

But mumsy e get wetin I confess
If this rapping is a sin, then I can't repent
Cos na for church wey I start to dey write these lines
Monday bible studies, my jotter na witness

Let it be known, before they start count my sin
Say my greatest crime ever na to chase my dream
I am out here looking for the side wey green
Na my script I dey write, I just dey act the film

So mumsy forget wetin they tell you
When this hustle don pay na them
Go still show you
The only thing wey you owe me na those prayers
Cos future bright pass shop wey dey sell stainless

Journey of a thousand miles no be
today mummy pray for me (Otua ka odi)
Everwhere go stew, but my brother you have to buy curry (Ije, Ije)
My prayer everyday nah to see mama (ha)
Dripping everyday in her gucci and prada
Life no be beans omo life no be akara
The only thing you owe me everyday my mama
Nah to pray for me (Otua ka odi, He!, Ekpere kam choro)
Make you pray for me (Otua ka odi se!, So ekpere kam choro)

He!
Hello mumsy, echefubem mgbe ino ndida well
Ina-aku n' road side mummy inwero shop then
Rice ofeaku ya na stew ka iji zuom n' schoool
Okwa nkwere gi nkwa n' nga eme gi proud soon

Echefuna, Okwa isi n' nga eficha gi anya mmiri
Okwa isi n' emecha n' uwa ga n' agba nwa gi nkiri
Obidogo, Oh nwayo nwayo ude nwa gi na-edezi
Mummy juo ese n' ogbe ka ifu n' akukom ka ana echezi

Chukwu nonso, anum n' o akukom na efe
Nwa nwanyi Deeper Life kita oyego isi ya eye
Everyday so n' tv ka anyi na-afuzi ya now
Inu succeess adiro easy mana ogetego gown

So mumsy
Ezurom ori, onwero onye nnara nke ya
So akaraka aka kam chuga n' eche ka ukwa daa ma oruo oge ya
Echufuna all your prayers will never be in vain
Amam n' imurom with a silver spoon mana nga egote ten

Journey of a thousand miles no be
today mummy pray for me (Otua ka odi)
Everwhere go stew but my brother you have to buy curry (Ije, Ije)
My prayer everyday na to see mama (Ha)
Dripping everyday in her gucci and prada
Life no be beans omo life no be akara
The only thing you owe me everyday my mama
Na to pray for me (Otua ka odi, He!, Ekpere kam choro)
Make you Pray for me (Otua ka odi se!, So ekpere kam choro)

Mu... (Ha! Odia!!)
Make you pray for me (So ekpere kam cho)
Mummy mummy mummy
Make you pray for me (Nwanyi oma)
Make you wish me well (He! So ekpere kam cho)
Kola... boy, odia.



Credits
Writer(s): Chinonso Nwodo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link