Men
Aye
Rich UC yeah yea
Badboy
Desh
Shey you Coba wan Coba me
Wanle je garri
Dem wan dey raba me
But I no fee allow it
So u wan Coba wan Coba me
Wanle wan je garri
Dem wan dey raba me
But I no fee allow it
So I hala Hala o for here
Make nobody talk my Mata Dem go kpai here for uh yeah
To December Hala o for here
Make nobody talk my Mata Dem go kpai for here
Uh yeah
Funny Dem they play funny
Problem when I pull in Marsarati
I dey make Dem honey, shey Dem sey Dem know me
I no lie I be guy wey Dem crazy
Uh uh uh shey u feel vibes now
Mhen am high now
Uh uh feeling like I fly now
RICZY kill the vibe
Lilrich
Many many things they said
Many things they do
They wanna see me frown
They wanna see me down
They wanna kee my vibe
But ginger
Hey I'm a king in the making
Jaguar
Dance too the beat if you love Me
Singer
Keep on the things with no Hating
Winner
I pull up inna Benz with no Timing
Shey if you say make you dance You go dance oh
Shey if I say make you wait you Go wait
Shey if I say make you dance like a Cocoma
Dance to the beat make I coco You
Shey if I say make you dance you Go dance oh
Shey if I say make you wait you Go wait
Shey if I say make you dance like a Cocoma
Dance to the beat make I coco You
Funny Dem they play funny
Problem when I pull in Maserati
I dey make Dem honey, shey Dem sey Dem know me
I no lie I be guy wey Dem crazy
Uh uh shey u feel vibes now
Mhen am high now
Uh uh feeling like I fly now
RICZY kill the vibe
Aye
Av been in chill up
Beast up
Kill up
Now imma burst up
Tell me what you goan do
When I pull up with my guys And I got to now
Keep on the things I do
Love all the things I do
Gimme my one by two
Show up in the night by two
With my guys and I got two
Yolo na yolo na
Don't come and stress me now
Don't come and text me when I'm making my paper
You wan just dey Hala me
You wan just dey raba me
You wan just dey kala me
You wan just dey hala me yeah Yeah
Rich UC yeah yea
Badboy
Desh
Shey you Coba wan Coba me
Wanle je garri
Dem wan dey raba me
But I no fee allow it
So u wan Coba wan Coba me
Wanle wan je garri
Dem wan dey raba me
But I no fee allow it
So I hala Hala o for here
Make nobody talk my Mata Dem go kpai here for uh yeah
To December Hala o for here
Make nobody talk my Mata Dem go kpai for here
Uh yeah
Funny Dem they play funny
Problem when I pull in Marsarati
I dey make Dem honey, shey Dem sey Dem know me
I no lie I be guy wey Dem crazy
Uh uh uh shey u feel vibes now
Mhen am high now
Uh uh feeling like I fly now
RICZY kill the vibe
Lilrich
Many many things they said
Many things they do
They wanna see me frown
They wanna see me down
They wanna kee my vibe
But ginger
Hey I'm a king in the making
Jaguar
Dance too the beat if you love Me
Singer
Keep on the things with no Hating
Winner
I pull up inna Benz with no Timing
Shey if you say make you dance You go dance oh
Shey if I say make you wait you Go wait
Shey if I say make you dance like a Cocoma
Dance to the beat make I coco You
Shey if I say make you dance you Go dance oh
Shey if I say make you wait you Go wait
Shey if I say make you dance like a Cocoma
Dance to the beat make I coco You
Funny Dem they play funny
Problem when I pull in Maserati
I dey make Dem honey, shey Dem sey Dem know me
I no lie I be guy wey Dem crazy
Uh uh shey u feel vibes now
Mhen am high now
Uh uh feeling like I fly now
RICZY kill the vibe
Aye
Av been in chill up
Beast up
Kill up
Now imma burst up
Tell me what you goan do
When I pull up with my guys And I got to now
Keep on the things I do
Love all the things I do
Gimme my one by two
Show up in the night by two
With my guys and I got two
Yolo na yolo na
Don't come and stress me now
Don't come and text me when I'm making my paper
You wan just dey Hala me
You wan just dey raba me
You wan just dey kala me
You wan just dey hala me yeah Yeah
Credits
Writer(s): Gilbert Chisom
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.