Unorthodox Lifestyle

Kilo fe maa ginger me?
S kool on the beat
But eduro naa
Shemi koor ni owner ni?
John Praiz Melody Maker will give you the mellow
Ya know my music dey bang bang bang
Ahn ahn
Sa sa samwizzy

Bruh tell me if nah you
Wetin you go do?
Would you say please I'm not ready?
Your body go tell
Las las all of us go kpai
If you remember that day you no go envy me
So why I no go do good oo
Why you no go do good my brother er er
Or you no dey fear after life
Yeh eh

But E Duro na
Talo maa lo wa best ride mi?
Talo maa na owo to wa ninu first bank mi?
Omoh, ha kilo fe ma ginger mi?
No more skushi, No more loud now, Which kind thing
OMG! So I no go fit to f**k again
No more dorime in the club again
Omoh ha, Talo ma di best friend mi?
No more Taye, No more Kehinde
Which kind thing be this?
I won't be going to beach
No human can see me
I don't know if I can cope omoh
Which kind thing be this
I won't be going to beach
No human can see me
I don't know if I can cope with an

Unorthodox lifestyle
Me I no fit cope ahn ahn ahn
Unorthodox lifestyle
Take me back, Take me back
Take me back to the world
Unorthodox lifestyle
Me i no fit cope, oh oh oh oh
Unorthodox lifestyle
Take me back, Take me back, Back to the world
Unorthodox lifestyle

Memento Mori
Remember Death



Credits
Writer(s): John Melody Maker
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link