Fine Puerto Rican

Body oo body oo
Nice body oo you got a nice body oo
Fine Puerto Rican Puerto Rican fine Puerto Rican eh
My own seniorita mamacita hasta la vista

Girlie something is wrong with my eyes, like I can't get them off you
Only you wey dey run through my mind, like you're Chioma Ajunwa
Girl you're one of a kind, like there's something about you
We can quarantine in my house, baby come close make I hold you
You got the vibes you got the vibes, the way you give me dirty wine eehh
Na you dey give me butterflies, I no go lie sey na you be my energy
Your light skin too dey shine, girl you got a different melody
I saw you for a second but, you made my day for a record

Girl na you be my fine Puerto rican Puerto Rican
Fine Puerto Rican
My own seniorita mamacita Hasta la vista
Girl na you be my fine Puerto rican Puerto Rican
Fine Puerto Rican
My own seniorita mamacita Hasta la vista eh eh

You intimidated all the girls in the building
If they carry gun I swear them go shoot you youuu
Control me like you use some voodoo
Even if you had a twin I go still choose you you you
I no go do youuu ini mani mo
Girl If you leave me ebelebe egbuo
When you dey around I no dey catch cold
Everyday with you is a celebration
Cause you got the vibes you got the vibes, the way you give me dirty wine eeh
Your light skin too dey shine, girl you got a different melody

Girl na you be my fine Puerto rican Puerto Rican
Fine Puerto Rican
My own seniorita mamacita Hasta la vista
Girl na you be my fine Puerto rican Puerto Rican
Fine Puerto Rican
My own seniorita mamacita Hasta la vista eh eh



Credits
Writer(s): Chibuzor Odike
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link