Chop Up
Olopa ti bo Olopa ti bo olopa tibo
Howfar howfar
Jekamalo kamalo kamalo
Owo mi da
Olopa nibo
Oda ipe e sherey
Wo ti fuck up
Fuck up fuck up
Awon niggas ti fuck up
Fuck up fuck up
Yepa
For street wey we dey
Some niggas go fuck up
And when they fuck up
Them go feel say
They done chop up
Nigboro lawa
Awon niggas ma fuck up
Toba ti fuck up
Wo ma ro pe wo ti je lo
Oga chop make I chop
Brother chop make I chop
Alaye chop make I chop
No go claim wiseness
Come cut my chop
Oga chop make I chop
Brother chop make I chop
Alaye chop make I chop
No go claim wiseness
Come cut my chop
Money enter enter
Alaye calm down calm down
Here na ghost town ghost town
Fi mi le jhoor
Give me my crown
Ajo shey business
Owo jade owa so nonsense
Kilo ko mi gbe
Alaye shey Kia mo wa upstairs
Niggas no fuck me up
If you fuck me
Them go set you up
No Dey play shey Kia
Ki owo pe
Je ka sare lo link up yeba
Oga chop make I chop
Brother chop make I chop
Alaye chop make I chop
No go claim wiseness
Come cut my chop
Oga chop make I chop
Brother chop make I chop
Alaye chop make I chop
No go claim wiseness
Come cut my chop
Money enter enter
Alaye calm down calm down
Here na ghost town ghost town
Fi mi le jhoor
Give me my crown
Oga chop jhoor
Make I chop
Brother chop jhoor
Make I chop
Aunty chop jhoor
Make I chop
Davido chop jhoor
Make I chop
Wizzy chop jhoor
Make I chop
Burna chop jhoor
Make I chop
Baddo chop jhoor
Make I chop
Naira chop jhoor
Make I chop
Zlatan chop jhoor
Make I chop
Poco chop jhoor
Make I chop
Olucity chop jhoor
Make I chop
Psalmwise to shey beat
Chop jhoor
Make I chop
Howfar howfar
Jekamalo kamalo kamalo
Owo mi da
Olopa nibo
Oda ipe e sherey
Wo ti fuck up
Fuck up fuck up
Awon niggas ti fuck up
Fuck up fuck up
Yepa
For street wey we dey
Some niggas go fuck up
And when they fuck up
Them go feel say
They done chop up
Nigboro lawa
Awon niggas ma fuck up
Toba ti fuck up
Wo ma ro pe wo ti je lo
Oga chop make I chop
Brother chop make I chop
Alaye chop make I chop
No go claim wiseness
Come cut my chop
Oga chop make I chop
Brother chop make I chop
Alaye chop make I chop
No go claim wiseness
Come cut my chop
Money enter enter
Alaye calm down calm down
Here na ghost town ghost town
Fi mi le jhoor
Give me my crown
Ajo shey business
Owo jade owa so nonsense
Kilo ko mi gbe
Alaye shey Kia mo wa upstairs
Niggas no fuck me up
If you fuck me
Them go set you up
No Dey play shey Kia
Ki owo pe
Je ka sare lo link up yeba
Oga chop make I chop
Brother chop make I chop
Alaye chop make I chop
No go claim wiseness
Come cut my chop
Oga chop make I chop
Brother chop make I chop
Alaye chop make I chop
No go claim wiseness
Come cut my chop
Money enter enter
Alaye calm down calm down
Here na ghost town ghost town
Fi mi le jhoor
Give me my crown
Oga chop jhoor
Make I chop
Brother chop jhoor
Make I chop
Aunty chop jhoor
Make I chop
Davido chop jhoor
Make I chop
Wizzy chop jhoor
Make I chop
Burna chop jhoor
Make I chop
Baddo chop jhoor
Make I chop
Naira chop jhoor
Make I chop
Zlatan chop jhoor
Make I chop
Poco chop jhoor
Make I chop
Olucity chop jhoor
Make I chop
Psalmwise to shey beat
Chop jhoor
Make I chop
Credits
Writer(s): Clinton Ahize
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.