LIFE

Now everybody seems nice to me
All of my dawgs and my family
Enough of dem wan be my company
So better keep it coming when dem coming after me

Nobody know
Say Haffi keep it on a low
says everyday man dey sleep for Studio
Money nor Dey to even shoot e video (Oh oh)

Life na marathon
At the same time see na turn by turn (Ye ye oh)
Now dem dey sing my song
Sexy girls dem call my phone number (Ye ye oh)

As I Dey count my blessings (oh no)
Live life so you better don't stress me
Demma come test this
How we haffi steady getting Dough

Na money I Dey find
Na money, Na money I Dey find
You nor fit waste my time
Steady on my Grind...

Na money I Dey find
Na money, na money
Na money I Dey find
You nor fit waste my time
Steady on my Grind...

Man wen work must to chop
I want to stay on top
I nor wan to fumble Rara
I nor fit to Fumble Rara

Man wen work must to chop
I want to stay on top
I nor wan to fumble Rara
I nor fit to Fumble Rara

But wait, many people dey talk (Oh)
But I nor mind dem
See dem dey waka waka
But I nor see dem

As I Dey find the money
I nor fit put E eyes for Wetin you dey do
When tomorrow come then we go know "who be who"
If you nor get money dem go shit on you

Life na marathon
At the same time see na turn by turn (Ye ye oh)
Now dem dey sing my song
Sexy girls dem call my phone(Ye ye oh)

As I Dey count my blessings (Oh no)
Live life so you better don't stress me
Demma come test this
How haffi steady getting Dough

Na money I Dey find
Na money, Na money I Dey find
You nor fit waste my time
Steady on my Grind...

Na money I Dey find
Na money, Na money I Dey find
You nor fit waste my time
Steady on my Grind...(Okay)



Credits
Writer(s): Omoregie Osagiator
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link