Atule
Oh gorita ritore
Oh gorita ritore
Oh gorita ritore
Oh gorita ritore
One time Atule dance stlye
XMon AB, TaliBANboi Lord Mili
Oya make una show
This na the dance wey go blow your mind
Go happen in the streets and inside the club
ABJ boys them go know what's up
Oya tell them make them know
Xmon Lord Mili we hit them with this jam o
Tell the what a gwaan Lord Mili
We enter Juvacy shut it down with Cigity
Ruling in the streets everywhere like Bill Clinton
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Ina the street them dey dance am
Ina the club them dey dance am
Naija them dey dance am
Zamani boys, them dey dance am
Shake up your body now, Atule
Show your style now, Atule
Change your style now, Atule
X Mon tell them what a gwaan
Atule na the name of this new banger
You go dance, You go dance even if you tire
Whether you like am or you no like am
Any jam we dey drop i swear issa banger
Issa issa issa issa
From the club to the streets its on rewind selecta
If you no get the jam tell your neighbor to send am
The cruise and the vibes is so magical
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Ina the street them dey dance am
Ina the club them dey dance am
Naija them dey dance am
Zamani boys, them dey dance am
Shake up your body now, Atule
Show your style now, Atule
Change your style now, Atule
X Mon tell them what a gwaan
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Ina the street them dey dance am
Ina the club them dey dance am
Naija them dey dance am
Zamani boys, them dey dance am
Dance Atule ehh
Dance Atule ehh
Dance Atule ehh
Dance Atule ehh
Oh gorita ritore
Oh gorita ritore
Oh gorita ritore
Oh gorita ritore
Oh gorita ritore
Oh gorita ritore
Oh gorita ritore
One time Atule dance stlye
XMon AB, TaliBANboi Lord Mili
Oya make una show
This na the dance wey go blow your mind
Go happen in the streets and inside the club
ABJ boys them go know what's up
Oya tell them make them know
Xmon Lord Mili we hit them with this jam o
Tell the what a gwaan Lord Mili
We enter Juvacy shut it down with Cigity
Ruling in the streets everywhere like Bill Clinton
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Ina the street them dey dance am
Ina the club them dey dance am
Naija them dey dance am
Zamani boys, them dey dance am
Shake up your body now, Atule
Show your style now, Atule
Change your style now, Atule
X Mon tell them what a gwaan
Atule na the name of this new banger
You go dance, You go dance even if you tire
Whether you like am or you no like am
Any jam we dey drop i swear issa banger
Issa issa issa issa
From the club to the streets its on rewind selecta
If you no get the jam tell your neighbor to send am
The cruise and the vibes is so magical
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Ina the street them dey dance am
Ina the club them dey dance am
Naija them dey dance am
Zamani boys, them dey dance am
Shake up your body now, Atule
Show your style now, Atule
Change your style now, Atule
X Mon tell them what a gwaan
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Atule, Dance Atule
Ina the street them dey dance am
Ina the club them dey dance am
Naija them dey dance am
Zamani boys, them dey dance am
Dance Atule ehh
Dance Atule ehh
Dance Atule ehh
Dance Atule ehh
Oh gorita ritore
Oh gorita ritore
Oh gorita ritore
Oh gorita ritore
Credits
Writer(s): Douglas Obahi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.