My Type
Boy Count ni ooo oh yeahh
Na na nana nana nana nana nana
Nana nana nana nana
Se you see se you see
I gats change your phone se you see
You gats fix your nails se you see
But I'm still fighting sapa se you see
I want to buy you Louis Vuitton
I wish to take you for a tour
I know you deserve more than this
So my baby it's not something I'm proud to say
But you tell me money go come all the problems go solve
You'll take care of me
And she tell me money go come even me sef go shock
You'll take care of me
Forget keyboard you be my type
I no fit do coke you be my high
To live without you no be this life
Dem no fit touch you baby lailai
Forget keyboard you be my type
I no fit do coke you be my high
To live without you no be this life
Dem no fit touch you baby lailai
Harmony harmony
We go dey close like a$$ unity
Melody melody baby girl you're my melody
I wish to take you far away
Vacation for the best location
I know you love it core harder
International things we used to say
Connect to my facetime I no won dey waste time
Your booty for breakfast early morning ginger
Nothing for to hinder I'll give you the liver
Baby just deliver with the jiggi jigga
Connect to my facetime I no won dey waste time
Your booty for breakfast early morning ginger
Nothing for to hinder I'll give you the liver
Baby just deliver with the jiggi jigga
But she tell me money go come all the problems go solve
You'll take care of me
And she tell me money go come even me self go shock
You'll take care of me
Forget keyboard you be my type
I no fit do coke you be my high
To live without you no be this life
Dem no fit touch you baby lailai
Forget keyboard you be my type
I no fit do coke you be my high
To live without you no be this life
Dem no fit touch you baby lailai
Tell me money go come problems go solve
Take care of me
Tell me money go come me self go shock
Take care of me
Na na nana nana nana nana nana
Nana nana nana nana
Se you see se you see
I gats change your phone se you see
You gats fix your nails se you see
But I'm still fighting sapa se you see
I want to buy you Louis Vuitton
I wish to take you for a tour
I know you deserve more than this
So my baby it's not something I'm proud to say
But you tell me money go come all the problems go solve
You'll take care of me
And she tell me money go come even me sef go shock
You'll take care of me
Forget keyboard you be my type
I no fit do coke you be my high
To live without you no be this life
Dem no fit touch you baby lailai
Forget keyboard you be my type
I no fit do coke you be my high
To live without you no be this life
Dem no fit touch you baby lailai
Harmony harmony
We go dey close like a$$ unity
Melody melody baby girl you're my melody
I wish to take you far away
Vacation for the best location
I know you love it core harder
International things we used to say
Connect to my facetime I no won dey waste time
Your booty for breakfast early morning ginger
Nothing for to hinder I'll give you the liver
Baby just deliver with the jiggi jigga
Connect to my facetime I no won dey waste time
Your booty for breakfast early morning ginger
Nothing for to hinder I'll give you the liver
Baby just deliver with the jiggi jigga
But she tell me money go come all the problems go solve
You'll take care of me
And she tell me money go come even me self go shock
You'll take care of me
Forget keyboard you be my type
I no fit do coke you be my high
To live without you no be this life
Dem no fit touch you baby lailai
Forget keyboard you be my type
I no fit do coke you be my high
To live without you no be this life
Dem no fit touch you baby lailai
Tell me money go come problems go solve
Take care of me
Tell me money go come me self go shock
Take care of me
Credits
Writer(s): Emmanuel Balogun
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.