Anyewu

Chants
Dididi den den den
Dididi den den den
How I'my supposed to manage o
How the boy supposed to package o
My oga say e see shortages
For the the store wey him gimme to Manage o
Omo na Instagram fan page o
Wey I start to Dey build this my fan base o
So they don't know o
So many people don't know oh yeah

Already I, don trespass, Jedi Jedi e full my eye
Already I, don trespass, Jedi Jedi e full My eye

Don't call me oh if money no be topic
Brother get money o na you go be The topic
Wether you be anyewu
Wether you get ishewu
Any how you talk
Money must to come

E no go bad if I pull up in a benzima
Style and pattern with me erinma
Knack them vibe with me angala
I want to Knack them vibe with me Angala
Based on settings say na based on kpa
Step ina the place omo we make them kprass
No go full yourself so owu no go wah
No go full yourself so owu no go wah
Based on settings say na based on kpa
Step ina the place omo we make Them kprass
No go full yourself so owu no go wah
No go full yourself so owu no go wah

Don't call me oh if money no be topic
Brother get money o na you go be The topic
Wether you be anyewu
Wether you get ishewu
Any how you talk
Money must to come

Wether you be ishewu
Whether u be anyewu
Any how you talk
Money must to come

Chants

Not tryna say something that I know You've heard before
Been knocking for a minute so I Think I'll break the door
See my niggas coming tell them Show them what you got
Get that money make that money Dying for the cause

Out here tryna be a boss Ricky Ross Shit
Sweat and blood something cannot Sush it
Problem that it's causing
Me and all my men we up to Something
Bad man tryna stop it
I'll tell him man you bluffing

Can't control a gee like me
Do this shit up in my sleep
Someone said I caused a foul
Tryna get the referee
Red or yellow only color matter is That paper green
I don't care about what you think
If you can't stand it then my niggah You better leave

I said you better leave it
I am not kidding
Better leave it
Better leave it
(Eh eh eh)

Don't call me oh if money no be topic
Brother get money o na you go be the topic
Wether you be anyewu
Wether you get ishewu
Any how you talk
Money must to come

Wether you be ishewu
Whether u be anyewu
Any how you talk
Money must to come

Don't call me oh if money no be topic
Brother get money o na you go be the topic
Wether you be anyewu
Wether you get ishewu
Any how you talk
Money must to come o



Credits
Writer(s): Harrison Favour
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link