Am Not Wizzy

Sleekie baby Dey here so
Dey here so wooh

Motherfucking star boy
On a weekend
I agree am a big boy
And I sabi spend
But na there the story end na there the story end
How I wan let you know how you wan understand
Say my papa no be dangote
Or adeleke
No kon Dey mistake me for the small small money I spray
Me sef I be hustler
I just Dey try to Dey form big man
No kon Dey give me headache in the name of say you be my girlfriend

I agree am a star boy
But I no be Wizzy
So Take am easy
Don't be greedy
I agree am a star boy
But I no be Wizzy
So Take am easy
Don't be greedy

Pepede pe pepedepe
Shey you know say a
Me I no fit do pass myself (Me I no fit do pass myself)
Na so so bills I just Dey pay
Shebi na me bring you come this world
Shebi I look like your father

I agree am a star boy
But I no be Wizzy
So Take am easy
Don't be greedy
I agree am a star boy
But I no be Wizzy
So Take am easy
Don't be greedy

Loving you is like a big mistake
And you've gat all you want so na wetin I gain
And I wan cut you off
Can't do it again nah nah
Can't do it again Nah nah
All you do Is spend currency
And you never even really have time for me
And I blame myself how dumb of me
But upon all this things
She say she no Dey gree

I agree am a star boy
But I no be Wizzy
So Take am easy
Don't be greedy
I agree am a star boy
But I no be Wizzy
So Take am easy
Don't be greedy

I know say na only me waka come (Say na only me waka come)
Oh oh eh ehhh
But no be only me my mama born (No be only me my mama born)
Ohh Oh oooohh

I agree am a star boy
But I no be Wizzy
So Take am easy
Don't be greedy
I agree am a star boy
But I no be Wizzy
So Take am easy
Don't be greedy I agree am a star boy
But I no be Wizzy
So Take am easy
Don't be greedy
I agree am a star boy
But I no be Wizzy
So Take am easy
Don't be greedy

DEEZEE on the track nigga
(Abiri on the mix)
Sleekie baby Dey here so
You already know (Dey here so)



Credits
Writer(s): Nengimote Nabodi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link