Bubble

Your Boy

It's my time to bubble
Make enemies no dey tackle
Naija ni ile
It's my time to bubble
Make enemies no dey tackle
Naija ni ile

Make I tell you this kind life I've been through
Me and mama we dey kiri for my lungu
No be say I gat the choice I gat to tell you
Cause I know say everything don dey bubble
Oruko mi gan gan ni Monsuru
Ehh! Call me Monsuru
Ehh! Call me Monsuru
Ehh! Call me Monsuru
Ehh!
Do it on your own, do it on your own
I gat God by my side, I gat to do it on my own
Do it on your own, do it on your own
Modimo dey my side i gotta, do it on my own
Baba God dey my side, I gat to do it on my own
Yeye! Muller Baby
Modimo dey my side, I gotta do it my own
Yeye! Yeye!

It's my time to bubble
Make enemies no dey tackle
Naija ni ile
It's my time to bubble
Make enemies no dey tackle
Naija ni ile

E dey do me like yo
E dey do me like ya
E dey do me like yoyoyo
E dey do me like yayaya

Wan wa mi now
Everywhere I go, wan wa mi now
Bad belle people wanna pull me down
Only baba God wey no go let me down
Yeye! yeye!

Wan wa mi now
Everywhere I go, wan wa mi now
Bad belle people wanna pull me down
Only baba God wey no go let me down
Yeye! yeye!

Going higher, higher, higher, higher
Going global, higher higher, higher

It's my time to bubble
Make enemies no dey tackle
Naija ni ile
It's my time to bubble
Make enemies no dey tackle
Naija ni ile

It's my time to bubble
Make enemies no dey tackle
Naija ni ile
It's my time to bubble
Make enemies no dey tackle
Naija ni ile

Ehh! Call me Monsuru
Ehh! Call me Monsuru
Ehh! Call me Monsuru



Credits
Writer(s): Kevin Muller
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link