Gratitude (feat. J.Martins)
Too much love wey you give to me girl make I show you gratitude
Even wen I no get money you no dey show me attitude
Tinini tenene girl na so you dey make my heart dey beat
Obianuju nwata jim norluo
Ereke mami ahh mother of my sons and daughter
Ereke mami ahh you be the bread for my butter
Nne kekwanu nakupenda
For my gold chain only you be the penda
Nga bu your guard nga bu your defender
Tell other guys make them stay for varanda
If na to love I go love oh (Eeeh)
Abena pass me the love oh (Eeeh)
E sweet pass Ghana jollof oh (Eeeh)
Famame oya give me the love oh (Eeeh)
Take me as your man and take me as your bubu
I no use charm I no use any voodoo
Too much love you dey give me now don dey purge
If I no kill this beat I swear Finidi Judge me
Na your type I want to love
Na your type I want to marry
Girl na you dey give me joy
Na my pikin wey you go carry

Nwayi oma
Kedi ife nge melu gi eeh
Ndaliti...
Baby gwam ife nge melu gi
Achalugo nwayi eeh
Imazikwa ifanalu eeh
Ego oyibo
Baby gwam ife nge melu gi
Ngwa my baby putanu norgbor eeh
Putanu norgbor eeh
Putanu norgbor eehh
Ki gosi fa nafurum gi nanya
My baby putanu norgbor eeh

Girl I wanna see another you again
Another you again
Girl I wanna see another you again
Again Oh, Ohhw Ohh Ohh
Nwa di fine and afaya bu kwa Sarah
Nyawa bu gala nyawa bu my lacasera
And nbulu nelson Iga bu my mandela
I dribble other guys for your sake maradona
Money dey and I still gallant
I go dey spoil your phone with plenty bank alert
I go dey buy you gold 1000 carat
We no go fight me and you no go throw carat

Brain On the Mix, Barbwire its M-Plus, J.Martins
My baby putanu norgbor eeh
Putanu norgbor eeh
Putanu norgbor eehh
Ki gosi fa nafurum gi nanya
Ekene kelelem Chief Dr J.Martins onye nna.
Thank you

Credits
Writer(s): Matthew Ogu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.