Talk Talk

Talk talk we still dey talk talk
Me no get time for all the long talk
Talk talk oya I don talk
Me just wan see the way your leg work

Your backside boom e make we wan chop
Sey no waste time baby chop chop
Talk talk we still dey talk talk
Me no get time for all the long talk oh

Been on the roadi
Around the globie
Too many girlsi wey carry over loadi

2Baba talk sey no body Holi
I realize am when I meeti Jodi

I wan go, u make me wan cum
I be bad guy but u python
I remember when me be young boy
Me sey when I grow up I want a bad one

I come alive in the night time girl
Henny on the ice issa vibe now girl
E don dey hot, no dey cool down girl
As e don dey flow, no dey slow down girl

The way you back itty bring it down low
U looking at me, u say welcome to the show
And as I don sey make we carry dey go
U dey ask me tinz wey u no need to know say

Talk talk we still dey talk talk
Me no get time for all the long talk
Talk talk oya I don talk
Me just wan see the way your leg work

Your backside boom e make we wan chop
Sey no waste time baby chop chop
Talk talk, we still dey talk talk
Me tell am me tell am me tell am o girl

She make a man craze, make a n-a no rest
She no wan free sey me under arrest
Meet am for street sey me give am the heat
She wan follow me go me I say

Shey u wan come, make we go na,
Oh na na girl

Omo still dey tell me are you a F-boi
U getti nice toy,
U look notorious so are a bad boy
Fela na ur mentor, 27 or just one
Am I the only or am I your best one

Ogbeni free dat one mehn
No need to dey talk extra
D important tin be sey u know I no carry anything
U dey feel me

Talk talk we still dey talk talk
Me no get time for all the long talk
Talk talk oya I don talk
Me just wan see the way your leg work

Your backside boom e make we wan chop
Sey no waste time baby chop chop
Talk talk we still dey talk talk
Me tell am me tell am me tell am oh girl
Me tell am me tell am me tell am oh girl
Me tell am me tell am me tell am oh girl
Me tell am me tell am me tell am oh girl
Me tell am me tell am me tell am oh girl



Credits
Writer(s): Bamidele Omotinugbon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link