Let Me Know

Let me know let me know
If I give you all my heart
And I make you number one
Shey you no go break my heart

Let me know let me know
Let me know let me know
Let me know
How deep is your loving
I wanna know
Let me know Let me know

You know me love you long time
And you know I keep it real with ya
You know true love no dey lie no no
Coz any day me go take a fall for you

But how deep is your loving
Wey go make you risk it all for me
If nothing dey tomorrow
Would you stick around for me

Ooh baby would you let me know
How deep is your loving
Give me sweet sweet love
Wey go make me ginger

Your love they high me you give me life ooh
No let me down no let me down no no
Coz everyday you dey my mind
And I never wanna let you go yea yea

Let me know let me know
If I give you all my heart
And I make you number one
Shey you no go break my heart

Let me know let me know
Let me know let me know
Let me know

Baby let me know now
If am more than just a friend
You said you want a longterm
But you know sey my love go never end

Baby you fly me no go lie
And when you down I'll be your high
You do me right I'll hold you tight yea yea
Them go never come between us

Omo wa jo funmi wa jo funmi yea yea
Ooh nana
You know me love it when you give me no limit
My body calling for your love come to me now

Cant nobody make it better
Only you dey pon my mind yea yea
No go make me wait forever
We only got one life girl waste no time

Let me know let me know
If I give you all my heart
And I make you number one
Shey you no go break my heart

Let me know let me know
Let me know let me know
Let me know

Let me know
When I'm away girl would you wait
And If I'm down would you run away
Would you love me play no games
Let me know you're here to stay
Baby give me your love
And I go give you my world we no holding back
Yea yea

Let me know let me know
If I give you all my heart
And I make you number one
Shey you no go break my heart

Let me know let me know
Let me know let me know
Let me know



Credits
Writer(s): David Sanni
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link