Fear

Easy (oh he oh he eee,eeeh hee e)
Oti ye on a low (I am Balloranking ee hee hee) aah haa fynest roland
Shaka baka
If I no make money tell me wetyn I gain (tell me wetyn I gain)
Not before I pray to baba e no my pain e(you know my pain)
But If I die poor shey you know na
My blame (shey u know na my blame e)
Eeh hee ee,
Make my hustle no go in vain aah haa ahh,eeeh heee eeeh heee eeeh

One month,four weeks,7days ain't weak,(ain't weak)
365days my y(ears) ain't lips (ain't leap)
Music na my nurse ain't doctor but ain't drip (aint drip)
Living my dream everyday you know ain't sleep (ain't sleep)
Na me b the don girigirigangan, (Gidi Gangan)
Anytime I show girls dem shake them bum bum (bum bum)
Them dey run come,girls there daddy don come (don come)
Everything about me you know na follow come say

Wetyn no kill me no fit kill my fear
Cus I never pull up in my lambo yet (lamba yet)
For my class I no dey carry first (carry first)
You see me now na me dey carry benz eeeh
I know I'm stronger if it doesn't kill me(kill me)
Big chase low key always on billing ee (eeeh hee eeh hee)
I go bills on me so I dey make money every season ee ee een

Ni igba ti ko si owo won ni shey
Omo ni Awon eleyi (shomo la won eleyi)
Owo ti wa de,won ni Omo gangan ni awon eleyi (lawon eleyi)
Awon eleyi?,abi ta le leyi (eeh)
Omo ti aro pin gan ma leleyi
Anytime life put you in a situation (uation)
Don't say why me (why me?)
Instead you should say try me
Lamerica gan won wa mi,yea eeh hee

If I no make money tell me wetyn I gain (tell me wetyn I gain)
Not before I pray to baba e no my pain e(you know my pain)
But If I die poor shey you know na
My blame (shey u know na my blame e)
Eeh hee ee,
Make my hustle no go in vain aah haa ahh,eeeh heee eeeh heee eeeh

One month,four weeks,7days ain't weak,(ain't weak)
365days my y(ears) ain't lips (ain't leap)
Music na my nurse ain't doctor but ain't drip (aint drip)
Living my dream everyday you know ain't sleep (ain't sleep)
Na me b the don girigirigangan, (Gangan)
Anytime I show girls dem shake them bum bum (bum bum)
Them dey run come,girls there daddy don come (don come)
Everything about me you know na follow come say

I go win,sheyb na my game (game e)
Edumare no put me for shame eeh hee
Beree lowo baba imade,
I am Balloranking in case you don't know my name eeh hee

I'm a young fellar
Dope fellar
Won mope mo kuti m so fela (ahh haa aaah haaa aahh haa aaah)
Awa n fee la,connect like antenna
Shina Quilox like I'm so pellar

I'm a young fellar (eeh)
Dope fellar (eeh hee eeeh hee)
Won mope mo kuti m so fela (aah)
Awa n fee la,connect like antenna(aaah haaa aahh haaa haaa)

Shina Quilox like I'm so pellar
Fynest Roland
(Outro)

Credits
Writer(s): Olamilekan Balogun, Oluwaseyi Opeyemi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link