Pompoli

As I meet am she say I don't know you
Then I catch am she start dey call me daddy
She dey gimme heads up
Fonye
Gimme blow
Pompoli

Ɔbɔ ni ti nko pompoli
Pompoli
She dey make I dey fly like azongoli
Azongoli
Babe you dey slay with your body
Your body
Breaking your waist like gorgormi
Gorgormi
My babe come lemme hold 'ya
Lemme hold 'ya
Now wey you dey cry abi I told 'ya
Abi I told 'ya
I go dey fight for you like a soldier
Yes like a soldier
Crush you from the inside like a Trojan
Yes like a Trojan

Ey ɔbɔ ni ti nko pompoli
Mmm pompoli
Wey I dey fly like azongoli
Ei azongoli
Ɔbɔ ni ti nko pompoli
Herh pompoli
Wey I dey fly like azongoli
Because of your body

I'm simply pimply pompoli
Nyɛsɛ mepɛsɛ me fawo donkomi
Adea woyɛ no yɛfrɛ no N-O-D
Suck it to me ma ma end of this story
Glory
A love below the waist
Please take your time don't do it in haste
You really don't want me to shoot it in your face
Rewind and bring it back taste
Now
I'm an African gent (Gent)
Your African Clark Kent
Superman I love your soup I love 'yo scent
Come to your door butt 'nek
In a pair of 'Timbs and an African chant
This zulu gone cuckoo
For your buntu 'yo fufu be so succulent
Do you know what you do
When you do what you do to de Oseikrom president
Check the old school romance (Romance)
Been here since Alata Sɛmina and Pepsodent
Do your dance your chance (Your chance)
Digidi do do the do till it's done tell your friends
Sɛ na mene wo shɛ ho we had an affair
Nuama wei na wo yɛa ɛma meka herh
Nuama wei na wo yɛa na meka kwɛɛ
Pompoli
Mmm right there

Ɔbɔ ni ti nko pompoli
Mmm pompoli
Wey I dey fly like azongoli
Ei azongoli
Ɔbɔ ni ti nko pompoli
Erh pompoli
Wey I dey fly like azongoli
Because of your body

Your body arrest all my attention
Wa dani madwin atɛntɛnbɛn
That be how she dey play that shit
As I meet am she say I don't know you
Then I catch am she start dey call me Fonye
Daddy Daddy
She dey gimme heads up
'Wifey gimme blow oo

Babe girl you be mine (Only mine mine yea)
Ah you be mine
Sɛ wopɛ odo kain'a I be your guy (I be your guy guy yea)
E no be lie
Her body so hot oh my (Oh my my)
My oh my
Babe twii bɛnkɛ mi
Twii bɛnkɛ mi ah
Pompoli

Ey ɔbɔ ni ti nko pompoli
Mmm pompoli
Wey I dey fly like azongoli
Ei azongoli
Ɔbɔ ni ti nko pompoli
Herh pompoli
Wey I dey fly like azongoli
Because of your body
Ey ah

Hydraulix babe



Credits
Writer(s): Chris Fonye, Reginald Asante Ossei
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link