Ihe Neme

Nare ekele
Kai jawa chineke nma

If your plan na to bring me down
Or the plan na to see me cry
No worry I go pray for you, yeah
As you dey see me I don dey fly
And as I dey fly I dey touch the sky
No worry I still pray for you
I still dey pray

Maka e na ya ni ru gi
Ga naya na azu gi
Eburu onye eziokwu
E ga hota ihe ne me
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma

As you dey bless me I just dey grow
As I dey drop am the thing dey blow
Eh, ihe ne me we jawa chineke nma
Nwane e ga hun ihe ne me
We jawa chineke nma

Sometimes e be like them want to try
But my baba God no let me down
'Cause He's always by my side o, by my side o
Na the spiritual dey wan to fight
But as dem dey fight na empty fight
E dey blind for there side o, yea, for there side o

E na aya ni iru gi
Ge na aya na zu gi
E buru onye ezeokwu
E ga huta ihe ne me
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma

As you dey bless me I just dey grow
As I dey drop am the thing dey blow
Eh, ihe ne me we jawa chineke nma
Nwane e ga hun ihe ne me
We jawa chineke nma

Yeah, daddy oh daddy
Nare ekele, yeah
Ka m jawa chineke nma

E na aya ni iru gi
Ge na aya na zu gi
E buru onye ezeokwu
E ga huta ihe ne me
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma
E ga hu ihe ne me
We jawa chineke nma

As you dey bless me I just dey grow
As I dey drop am the thing dey blow
Eh, ihe ne me we jawa chineke nma
Nwane e ga hun ihe ne me
We jawa chineke nma

Jaya mma, jaya mma eh
Jaya mma
Dede mu de
Ihe e ji amara dike ru o
Rude!
(ChrisStringz)



Credits
Writer(s): Paul Okoye, Christopher Eko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link