Chi
Yeah
Listen
I got you in my mind like a lingerie
The sweetness of your lips like a tangerine
The beauty in your eyes like a burning fire
I dey pursue you girl and I no go tire

I don't intend to retire but to refire
The fire burning in my heart like a bonfire
I couldn't help it anymore but to inquire
About this girl wey I see for my school choir
It was her birthday on the day wey I wan try am
Her friends dey tell me sey I fine, but I no carry am
As I guy wey I be I no listen I kon try am
I kon dey wait for her to treat me like a court trial
I kon dey talk for long I think sey she go dey tired
She kon dey give me full attention like I don marry her
Even my joke wey no funny this babe dey laugh carry am
This kind of babe nai dey make my head dey go manya
I no fit wait to carry you comot dey go Panya
Make sure sey you no know the place wey der dey call Nyanya
I go take care of you like sey I be your old grandma
I just want make you know sey I go like to be your man

Credits
Writer(s): Solomon Ayuba
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.