If I Die

Yeah this is ya boy Ifedapomola Its GG Records label yeah thats
Me lets go

If i lie
If i lie make You come
Slap me slap me
Ejenjoko je ke je n mu gari mi
If lie if I lie if I lie
Dem claping me when they see Me at shell
Can someone see em awon
Lon ju di yen
Emi lon bowon bowon yeah

I rear many dogs stay at
The road for bus
Plenty aesthetic ladies
Wanna get me fucked
Won ro pe mi o lese mi o lese
Won ro pe wonle fomiloju but Their Efforts in vains
They're like be my friends
Before em be fake
Won rope awon loni ile
But Aye yii ole
You cant kill me gan so
Dont mock at me
I will never die young god
Has backed me yeah

If i lie
If i lie make You come
Slap me slap me
Ejenjoko je ke je n mu gari mi
If lie if I lie if I lie
Dem claping me when
They see me at shell
Can someone see em awon
Lon ju di yen
Emi lon bowon bowon yeah

Baba mi ni orator wallahi
Eti se'le wo
Mummy i no lie mummy
Mo fe lo to
I no be gym boy but eele
Faya cheat me
I no wan go sleep keyin meta mi
Eeni time but nigeria bank Deserve ke queue
People wonder why i
Use pos like kik
Ola mi ti lekan and too
Mo mo akon
See i they fine now dm me on the Icon yeah

If i lie
If i lie make You come
Slap me slap me
Ejenjoko je ke je n mu gari mi
If lie if I lie if I lie
Dem claping me when
They see me at shell
Can someone see em awon
Lon ju di yen
Emi lon bowon bowon yeah

Hi hi hi hello are you there
See na person helped those
Guys called psqure
I no say I no rich but I no
They stingy
Where you they my baby
You no i be vergin
O to kin lo si church kin lo so ope
Now I wan thank god
Olorun mi modupe
I no good people still they
Bad people they
If you wan make am remember God wherever you they

If i lie
If i lie make You come
Slap me slap me
Ejenjoko je ke je n mu gari mi
If lie if I lie if I lie
Yeah this is ya boy Ifedapomola Its GG Records label yeah thats
Me let's go



Credits
Writer(s): Ifedapomola Subair
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link