Lifestyle (feat. $Ewa)
($ewa)
(Yeah yeah yeah) Matrix
If you dey hate on me I no fit vex
'Cuz I'm still making money and I'm still gonna flex
If you don't like me bobo na your stress
'Cuz I will keep on winnin' nevertheless
Everyone if I tell you say money no dey my mind
I swear to God you all know say na lie
Kosi anybody, (eh) kosi anybody
Wey fit live this life if you no get money
If you got money then it's your money
If I get money I'ma spend money
I'ma throw it on your face and I'm not sorry
I'ma make it rain on your body
If I no get money money
My friends will just make fun of me
Dem go dey look me like dundy
Like it's a sin for somebody
When I dey hustle they all snub me
When I dey ball they wan call me
Oluwa shower your blessings on me
'Cuz I wan buy motor for my mummy
Makin' money in my sleep till I wake up in the mornin'
Straight in the whip, to the mall we go shoppin'
Yeah I be ballin', night we go clubbin'
People wanna live this life that I'm choppin'
I need those bags and I need them right now
If you waste my time then you're lookin' for a fight now
Hungry for the cash yeah I wanna take a bite now
Spendin' money how I like that is my lifestyle
This girl don dey feel me
Now she want to bill me
She dey blame her boyfriend
Do am if E easy
Now she wanna please me
Abeg please excuse me
And your boyfriend don dey hustle that is such a pity
Ain't got time for chit chat, need to chase bags
Anytime I'm movin' forward I never look back
Anytime you wish me bad, I'ma wish back
And I don't care who you are, 'cuz I'm first class
This is my lifestyle yeah, I'm gonna rule on it
Grind on it, ball on it like no tommorow
I live my life like I want to
Spray my money till it goes still
My lifestyle, my fortune, my success
They look me like I go steal
(The life - life - life style)
(The one that I'm livin' right now)
(Buyin' everythin' I like now)
(Cannot take it when I die now)
Carry my matter for their head o
Makin' money everyday
I know I'm gonna rain like confetti
Other people see me, jelous me
Drippin' hard in, Gucci like Hush puppy
(This is my lifestyle)
If I no get money money
My friends will just make fun of me
Dem go dey look me like dundy
Like it's a sin for somebody
When I dey hustle they all snub me
When I dey ball they wan call me
Oluwa shower your blessings on me
'Cuz I wan buy motor for my mummy
My lifestyle
(Viper)
($ewa noni yeah)

Credits
Writer(s): Matrix Dviper
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.