Satani (feat. Lello NBV)

Dunno yo dunno ParkerLee sorry sorry Okay forty1
Satani... Satani... 100
Yahoo boy wey get laptop
Pull up in a phantom oh yeah I wish I had one
Omo get type o I could pick a girl at random
She get Bobby but no bombom
I'm gon' say atleast she has one criteria farabale amina
Because of u I go drink agbo iba like maleria
Baloteli lawon ilewoleyi won ma leshan to ba gbera
Innocent looking Lori bad she b satan
Nobody badder than
Omo

She be Satan
She be satan

Omo buruku to badder than they are
To be sincere o omo lomoye geh yen
I'm just tryna let her know sey me i dey there tho
Me i dey there don't go me i dey there just farabale jeka flow
I just wanna hit it on the low
This one no be play no b sey we dey form circle
Baby girl u do t know sey u b satani
Elimawagbami girl u don't know
Sey u b Satani because of u I gbe body
Girl u don't know sey u b Satani Elimawagbami
Girl u don't know, sey u don't know
Because of u I gbe body

Elima wa gba mi
Emimati gbe body
She be satani
Who she be arabambi
She smoking hot like cancer stick
Omo ma kpa mi
Elimawagbami
I'm just tryna understand all these fantasy
Shey u know I cover you shey wor cover me
We gon be chilling in the zone till like 3:30
Jekin je
Baby don't force it carry u out we gonna go shopping
One plus one is equal to something
Even wen we knack Dont cover the curtain
Sholomodo
Sheranmowo
Girl u fine gan like cherie mango
This one can knack no be kereboto
Calm down jorr when u see go slow

She be Satan
She be satan

Omo buruku to badder than they are
To b sincere o omo lomoye geh yen
I'm just tryna let her know sey me i dey there tho
Me i dey there don't go me i dey there just farabale jeka flow
I just wanna hit it on the low
This one no be play no b sey we dey form circle
Baby girl u do t know sey u b satani
Elimawagbami girl u don't know
Sey u b Satani because of u I gbe body
Girl u don't know sey u b Satani Elimawagbami
Girl u don't know, sey u don't know
Because of u I gbe body



Credits
Writer(s): Oluwatimilehin Areago
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link