Truth

As you dey chase the money
Make you no know forget
About your family
About your family
And as you get the money
Make you no go spend am
For folake
Jumoke
Abi abike

My brother use your head
Use your head
No let dem use am for you
Use am for you
My brother use your head
Use your head
No let dem use am for you
Use am for you

Oh lord have mercy
If we have to sin before we chop
Before we chop
This life e no easy
This life e no easy
But we just have to keep moving on
Keep moving on
Oh no

My mama say
Use your head
Use your head
No let them use am for you
Use am for you
My pikin
Use your head
Use your head
No let them
Use am for you
Use am for you
Oh no no
No no



Credits
Writer(s): David Truth
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link