Do Like I Do

I say if you know where I dey come from
You no go pray make I fall
I say if you know wetin dey chase me
You no go pray make I stop
I say if you know ohh wetin I wan tell you bro
So you fo don pick my call
Oh no
Life is yolo
Living my live lo lo
Stop saying kosowo
Money dey but e no choke (Ye e)
Life is yolo
Living my live lo lo
Money dey but e no choke oh
Stop saying kosowo
We dey hustle every day, Smoke everyday
Face many thing, wey go make man go craze
Night and day hey bi na bag I dey chase (oh no)
Egbami I need money
Owo to kii
Loni low key
People don dey call me small, Money wey go make dem call me big
Hustle over night
Everyday say me dey grind
Man must hustle, so I gatz to hustle tight
No client, no cash
Selense, Awa leyan make cash

Omo iya, eyan na shey Bentley fun
Ole fagbo wo nu flight toba ni cash
So, malo loose guard

Life is yolo
Living my live lo lo
Stop saying kosowo
Money dey but e no choke (Ye e)
Life is yolo
Living my live lo lo
Money dey but e no choke oh
Stop saying kosowo

Owo wa ni bi to wo'wa
Omo iya mi masu kiri
Gba Go 2 bank fun casa, loje kin ma hustle
Pon Pon, ki alert mawole to ba doru mon ju
Omo e go make sense make e be like general market
Take your own, make I take, Na that one dey make sense
Put yourself in my shoe, papa no get mama no get
Tears on my face many time, see nobody kuku care
Tin ba wa mo pogun laye, mibatira pestle
Kose'ni fe dimi lowo abi kin mani issue
Pelu awon VIO to wa ladugbo mi, tan kin sun
Moshe iba, iba yin iba eyin iyami
Iba yin timio kin ri, mo mon pe e'yin sha ma ri mi

Life is yolo
Living my live lo lo
Stop saying kosowo
Money dey but e no choke (Ye e)
Life is yolo
Living my live lo lo
Money dey but e no choke oh
Stop saying kosowo



Credits
Writer(s): Olamilekan Abdulqudus
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link