Bill Me

Umm
Umm
Everything Ok

So many times wen I Dey on my Own
Nobody knows wetin I Dey go Through
So many times wen I Dey on a Low
Nobody knows
I've been on a Low grinding
Many things still Dey stress me
Mama still There struggling
Even my Siblings They've Been Calling
Even my Girl still Dey text me
Say she Need money for Hair and Nails
And I'm Here up all night in Pains
Nobody knows Nobody knows

Nobody knows wetin man Dey go Through
Even you sef You Wan still bill too
And when e nor Dey and I nor come through
U Go cor Dey bold Dey Vex For me too
Make u nor Dey Bill me umm
Make u nor Dey bill me umm
I've got family I'm feeding
Make u nor Dey bill me
Make u nor Dey bill me
Make u nor Dey bill me ye ye
I've got family I'm feeding
Make u nor dey bill me
Don't u Ever
Don't u Ever bill me
Don't u Ever bill me
I've got family I'm Feeding
Don't u Ever
Don't u Ever bill me
Don't u Ever bill me
I've got Bills that I'm paying
Don't u Ever

Why U cor Dey Bother man
When u nor know Wetin Dey Bother man
When u see me You go Call me Brotherman
And U nor Dey wen I be Dey Hungry man
Dont U Ever bill me
Cos I've Got Family that I'm feeding
I've got Bills that I'm paying

Nobody knows wetin man Dey go Through
Even you sef You Wan still bill too
And when e nor Dey and I nor come through
U Go cor Dey bold Dey Vex For me too
Make u nor Dey Bill me umm
Make u nor Dey bill me umm
I've got Family I'm feeding
Make u nor Dey Bill me
Make u nor Dey Bill me
Make u nor Dey Bill me ye ye
I've got family I'm feeding
Make u nor dey bill me
Don't u Ever
Don't u Ever bill me
Don't u Ever bill me
I've got family I'm Feeding
Don't u Ever
Don't u Ever bill me
Don't u Ever bill me
I've got Bills that I'm paying
Don't u Ever

Don't U ever
Don't U ever
I've got family I'm feeding



Credits
Writer(s): Oghenero Aborigho
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link