Bigi Bigi

Na nla nla nla nla Ponron nla nla oh, nla nla oh
One tigiyen one tigiyen eni to ba gbenmu won age niyen

Dey call me local man oooo
Na me be local man ooo
Hold it

She say she no wanti dollar
She say she no want designer
I say make I giver her raba oh
She say no be raba mata ooh
Wetin she want na nla nla
Bigi bigi nla nla
And me I get ponran nla nla ooo
Bigi bigi nla nla oooo

Wetin she want na nla nla
Bigi bigi nla nla
And me I get ponran nla nla ooo
Bigi bigi nla nla oooo
Wetin she want na nla nla
Hey na nla nla

She get back bigi burry
Wetin she want na nla nla
Every day you playing with dido
What you doing with the dido
Eh eh tell me naw
Baby girl you tell me naw
Wetin you want make you tell na
Baby girl make you tell na
Wetin you want make you tell na
Eh make you tell na

Wetin she want na nla
Bigi bigi nla nla
And me I get ponron nla nla ooo
Bigi bigi nla nla oooo
Wetin she want na nla
Bigi bigi nla nla
And me I get ponron nla nla ooo
Bigi bigi nla nla oooo
Wetin she want na nla
Eh nla nla

All these girls make dem shake body
Local man me I get money
All the girls wanna gumbody
just because say I Geti money
Girl I no say you bad ooo
For me alone
Omo yi bad for me alone

Wetin she want na nla nla
Bigi bigi nla nla
And me I get porqn nla nla ooo
Bigi bigi nla nla oooo
Wetin she want na nla nla
Bigi bigi nla nla
And me I get porqn nla nla ooo
Bigi bigi nla nla oooo
Wetin she want na nla nla
Eh Na nla nla
And me I get porqn nla nla ooo
Bigi bigi nla nla oooo
Wetin she want na nla
Eh Na nla nla
And me I get porqn nla nla ooo
Bigi bigi nla nla oooo
Wetin she want na nla
Eh Na nla nla



Credits
Writer(s): Adekanbi Elijah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link