Kowope

Stoner

Boys steady grind now (Dem dun know)
Every night boys steady grind, boys steady grind
Boys steady grind now
Ah ahan

Back then in the ghetto
Wetin man see, say you don know, don know
Say boy steady grind o
Now ope wole, we dey dance like poco
Back then we dey broke
Back then in the streets, no food for ghetto
And now the girls demma come o
Cus' the boy dey drip on Dior, you don know
Hmmmm ope wole
And I thank my God way Dey bami se
Hustle all night, I Dey work and pray
Make another Niqqa no go feel like say
Like say
After I se! (Wire)
You fuck with my money, I go burst your face
Say make you drop that check it go clear aje
Make you run the wire make you no delay
Kowope

Kowope hmmm hmmm
Nah where the money Dey, nah there I Dey hmmm hmmm
Kowope, kowope
Nah where the money Dey so, nah there I Dey yeah yeah

Boys steady grind now
Every night boys steady, boys steady grind
Boys steady grind now ah ah! (Ay! dem dun know)
Boys steady grind now
Every night boys steady, boys steady grind
Boys steady grind now ah ah! (Aye dem dun know)

Yeah yeah
Hustle every night and we balling
This no be capping
Night till the morning sun (Morning sun)
Me just wan make mama happy
Shoes be Versace
Make she Dey feel her son
How come
How the money Dey how come
Me I don Dey hustle for way too long
How come
Make dem tell me how come
Now dem Dey hate when they see the boy
Kowope o
Brother man, where you Dey o
Say me nah poor young boy
And me just wan ball
But me come from the ghetto
Oh no
My brother, don't you bother
Things to better, shey you hear
When it better, make you ball out
Ease your mind, make you no fear

Because, ope wole
And I thank my God way Dey bami se
Hustle all night, I Dey work and pray
Make another Niqqa no go feel like say
Like say
After I se! (Wire)
You fuck with my money, I go burst your face
Say make you drop that check it go clear aje
Make you run the wire make you no delay
Kowope

Kowope hmmm hmmm
Nah where the money Dey, nah there I Dey
Kowope, kowope
Nah where the money Dey so, nah there I Dey yeah yeah



Credits
Writer(s): Emmanuel Alozie
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link