Turn by Turn
Woss
Turn down the city one time with one hit
Oluwa bless me eh
Dollarboi Yung Cush, Gracias
From nothing up to something
My story don change and i give God the glory
Even though i never buy range
Money calling my name i hear am loud and clear
I dey ball dem dey hate oh but oluwa na him make am sure
I'm not the first i remain the best I'm the nigga who's making dem vex
I'm the nigga dropping bomb on their verses ask about me from the south I'm their best
Omoge wetin sup why you looking like you know me before
I dey ball dem they hate oh but yet i no send them oh
The way the girls dem dance to my song
Oluwa na him make am sure
You dey press and you dey collect oh
Oluwa na him make am sure
You slept last night and woke up this morning
You should be grateful and give God the glory
Back inna the days, there was nothing to eat
But now everything nice and legit
I got this feeling this year na my year eh
Life na Turn by Turn
If e better you e, go better me eh
Life na Turn by Turn
It doesn't matter what you passing through
Believe in God and believe in yourself
It doesn't matter what you passing through
Because who God bless no man can curse
I got this feeling this year na my year eh
Life na Turn by Turn
If e better me e, go better you eh
Life na Turn by Turn
It doesn't matter what you passing through
Believe in God and believe in yourself
It doesn't matter what you passing through
Because who God bless no man can curse
Everybody get e own story to tell
If e reach your turn abeg no disappoint
Back then i was nothing to them
Some say na juju dey worry the boy
But now I'm important to them
Na my song boys dey use take dey turn up
I no dey give them what they expect
I always give them more than what they expecting
Everybody deserves to make money
Because this life we suppose jolly
Allow me make i spend money
You only live once you might not return
And that's why i dey hustle hard
As i dey hustle i dey pray to God
I no want make i fall my hand
Oluwa bless me no loose guard your boy
The way the girls dem dance to my song
Oluwa na him make am sure
You dey press and you dey collect oh
Oluwa na he make am sure

If e better you e go better me eh

If e better me e go better you eh
Life na Turn by Turn
It doesn't matter what you passing through
Believe in God and believe in yourself
It doesn't matter what you passing through
Because who God bless no man can curse
SMG, SMG e, WUMG, Fancyboi luzy, Becko, Becko Martini, ah Bnice eh, ah Bnice eh,
You already know, you already know Boi Sunani, Sector

Credits
Writer(s): Osato Avanrenren
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.