My Way

Ai ai ah, Ai ai ah
No no no

Dem say me raz gan
(Awon no lenu wan)
Won ni mo gbas gbos gbas gbos
(Awon no lenu wan)
Anything I do dem go talk oh
(Awon no lenu wan)
I just want live my life till the end of time
(Till the end of time)

So dem fit call call call call
But i no dey pick up
I'm on my way my way
See my way na highway
So make them talk talk talk talk
But I no dey answer
I'm on my way my way
See my way na highway eh

Dem don dey feel my vibe
But dem no want to tell me
Some of dem love me tender
But dem no want to let me know
Dem don dey feel my style
But dem no want to tell me
Some of them love me tender
But dem no want to let me know

I no go fit to pray
Another man down fall
But this way na my way
So any man fit fall
So tell all the men dem
Say make dem link up
I no fit to do wetin pass myself
(See i no fit do do do)

So dem fit call call call call
But I no dey pick up
I'm on my way my way
See my way na highway
So make them talk talk talk talk
But I no dey answer
I'm on my way my way
See my way na highway eh

Dem don dey feel my vibe
But dem no want to tell me
Some of dem love me tender
But dem no want to let me know
Dem don dey feel my style
But dem no want to tell me
Some of them love me tender
But dem no want to let me know

Ooh jekun soro wan soro
Wan soro mi so
(Awon no lenu wan)
Make I party nobody dey here
(Awon no lenu wan)
Late night flexing till the early morning
(Awon no lenu wan)
So I just want live my life till the end of time
(Till the end of time)

Me I just wan dey
I just want to dey my dey
Me I just wan dey
I just want to dey my dey



Credits
Writer(s): Isaac Inyang
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link