Stress Free
It's MoeMusicWorldwide
It's Portrezy the beat kontroller
Wooo woo woo woo yeah!
La la la la la la yeah J J
They call me TB SQUARE
There are some days
Wey man go dey
Wey man go just dey ge
Man best friend mary j
Been lost for a while now I'm glad I found myself
I lost but I'm glad I found myself
Anybody no fit fight for you
If you no fight for you
Wahala aiye yi po
But aje mo ma leke
Stand up for the winner
Fresh young baller na me be that
Any place wey me i enter
Bad energy disappear
Stand up for the winner
Fresh young baller na me be that
Any place wey me i enter ah
Ye eh eh
I just say make I clear you
My brother
I no like wahala
Or anything wey be like stressing
Anything wey be like stressing
My brother
I no like wahala
Or anything wey be like stressing
Ki lo fe ma ba mi so
I've win I've lost here I am standing tall
Ki lo fe ma ba mi so
I've win I've lost here I am standing tall
If my mate pikin
Begin dey oppress my pikin
Alaye ki ni mo fe se gan
Ye ye ye ye yoo oh
Stand up for the winner
Fresh young baller na me be that
Any place wey me i enter
Bad energy disappear
Stand up for the winner
Fresh young baller na me be that
Any place wey me i enter ah
Ye eh eh
I just say make I clear you
My brother
I no like wahala
Or anything wey be like stressing
Anything wey be like stressing
My brother
I no like wahala
Or anything wey be like stressing
My brother
I no like wahala
I've win I've lost here I am standing tall
Cheqwas on the mix
It's Portrezy the beat kontroller
Wooo woo woo woo yeah!
La la la la la la yeah J J
They call me TB SQUARE
There are some days
Wey man go dey
Wey man go just dey ge
Man best friend mary j
Been lost for a while now I'm glad I found myself
I lost but I'm glad I found myself
Anybody no fit fight for you
If you no fight for you
Wahala aiye yi po
But aje mo ma leke
Stand up for the winner
Fresh young baller na me be that
Any place wey me i enter
Bad energy disappear
Stand up for the winner
Fresh young baller na me be that
Any place wey me i enter ah
Ye eh eh
I just say make I clear you
My brother
I no like wahala
Or anything wey be like stressing
Anything wey be like stressing
My brother
I no like wahala
Or anything wey be like stressing
Ki lo fe ma ba mi so
I've win I've lost here I am standing tall
Ki lo fe ma ba mi so
I've win I've lost here I am standing tall
If my mate pikin
Begin dey oppress my pikin
Alaye ki ni mo fe se gan
Ye ye ye ye yoo oh
Stand up for the winner
Fresh young baller na me be that
Any place wey me i enter
Bad energy disappear
Stand up for the winner
Fresh young baller na me be that
Any place wey me i enter ah
Ye eh eh
I just say make I clear you
My brother
I no like wahala
Or anything wey be like stressing
Anything wey be like stressing
My brother
I no like wahala
Or anything wey be like stressing
My brother
I no like wahala
I've win I've lost here I am standing tall
Cheqwas on the mix
Credits
Writer(s): Oluwatobiloba Balogun
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.