Gbedu

(It's SupaTee)
Ohh, oh-no-uh
Oh-no-no, no

It's my glory (it's my glory)
Nobody fit to touch my glory (my glory)
Hmm, won o le toh
Won kan le ma denmo, won o le toh mi (won ba ti)
Won o le toh

If I drop my gbedu, dem go dance (shey e ma jo?)
If I give them gbedu, dem go dance (won ni jo ke)
If I drop gbedu, dem go shake (e ma shake)
If I give them gbedu, dem go dance-ah, dance-ah

Why you no go dance?
Why you no go dance?
Why you no go dance? (ayy)
Why you go gbe body?
Why you go gbe body? hmm-mm, mm

Can't you feel my melody?
Can't you feel my energy?
Energy yi por por por
Melody yi gidi gan
Water no get enemy
Oluwa, conquer my enemies
Anybody wey me I know, na my friend
Oluwa, save me from frenemies
Today na today oh, mo ma j'aye j'aye
Today na today oh, mo ma j'aye, sh'aye

It's my glory
Nobody fit to touch my glory
Hmm, won o le toh (won o le toh)
Won kan le ma denmo, won o le toh mi (won o le toh)
Won o le toh (won o le toh)

If I drop my gbedu, dem go dance (dem go dance)
If I give them gbedu, dem go dance (dem go dance)
If I drop gbedu, dem go shake (dem go shake)
If I give them gbedu, dem go dance-ah, dance-ah

Wetin dey your mind?
Wetin dey your mind wey you dey reason oh?
Anything wey happen (wey happen)
Anything wey happen get reason oh
Aye o pe meji, aye kan l'owa (ayy)
Life no get duplicate, na one life dey
Water no get enemy (water no get enemy)
Oluwa, conquer my enemies
Anybody wey me I know, na my friend
Oluwa, save me from frenemies
Today na today oh, mo ma j'aye j'aye
Today na today oh, mo ma j'aye, sh'aye

It's my glory
Nobody fit to touch my glory
Hmm, won o le toh (toh)
Won le ma denmo, won o le toh mi (toh mi)
Won o le toh

If I drop my gbedu, dem go dance
If I give them gbedu, dem go dance
If I drop gbedu, dem go shake (If I drop gbedu, dem go shake)
If I give them gbedu, dem go dance-ah, dance-ah (If I give them gbedu, dem go dance-ah, dance-ah)
(Aje on the Mix)



Credits
Writer(s): Adesanya Ajebiyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link