Cover Me

I Dey feel am for ma body
I Dey feel am for ma soul

Me wan run mad

Then I say make I go
Me I don dey kolo

I run come back

Mama mamama yeah eh
Mama yeh mama ma mama
I don care what dey say eh
I go make am oh nana

Oluwa Cover me o, make I comot from poverty
I don conquer my enemy
Make fire fire fire burn dem o

Evoque! Range Rover
Make I speed off and take Over

Ararara Orororo oro oh

Wen I Dey hustle every night, shey nah baba God dey cover me

Wen am steady on ma grind
Shey na baba God dey cover me

I got a lot of visions oluwa lonsho me.
See dey been wan naked me, but oluwa cover me

Oluwa cover me, Oluwa cover me o
Oluwa cover me...

Everyday I Dey push
Henny henny henny henny
With ma kush
I Dey vibe, I Dey cru uise
And dem loving d way that we move.

Oluwa lord of mercy
Baba shower your blessings
So wen I see my mate
I no go hide my face eh eh

Oluwa Cover me o, make I comot from poverty
I don conquer my enemy
Make fire fire fire burn dem o

Evoque! Range Rover
Make I speed off and take Over

Ararara Orororo oro oh

Wen I Dey hustle every night, shey nah baba God dey cover me

Wen am steady on ma grind
Shey na baba God dey cover me

I got a lot of visions oluwa lonsho me.
See dey been wan naked me, but oluwa cover me

Oluwa cover me, Oluwa cover me o
Oluwa cover me



Credits
Writer(s): Emeka Odenigbo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link