1 Million Dollars

I million dollars pere, na Im I dey find o
1 million dollars pere, na em dey my mind o
Walahi o, I no go mind o
1 million dollars pere, pere

Make una tell me, where una dey see this money
Abeg abeg o, where una dey see this money

Una dey see this money (money)

Abeg abeg abeg, where una dey see this money

Una dey see this money (money, money)

I dey call Elon e no dey pick, dem say em go mosque (Musk)
Even if na 1 biti or doge, e no go too much
I wan change my name from now, make una call me Bezoz
My name na Bezoz
If I get money I no go spendi, lori Iro
Shebi na for canaan land or make I go to Shiloh
I dey aim for the peak o, make nobody bring me low
I no go follow

I million dollars pere, na Im I dey find o
1 million dollars pere, na em dey my mind o
Walahi o, I no go mind o
1 million dollars pere, pere

Make una tell me, where una dey see this money
Abeg abeg o, where una dey see this money
Make una tell me, where una dey see this money
Una dey see this money (money)
Make una tell me, where una dey see this money
Abeg abeg abeg, where una dey see this money
Make una tell me, where una dey see this money
Una dey see this money (money, money)

Credits
Writer(s): Chukwudum Umeevuruo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link