Tuwo Shinkafa

Thvgger Vibez

Pull up in a white Bentley
No speed I dey drive gently
Jump in take a ride with me
Anything wey go be must be
Shayo so tey my eye dirty
Call Anytime I'll be ready
Omo omoge Wambi
Make them talk say na sabi
So sweet like tuwo shinkafa
As a boy from pitwakwa
Saw a girl form the north side
Where you from she say she from jigawa

Ok Ok
Everything is Ok
Let's party tonight
Tonight we alive
Ok Ok
Everything is Ok
Let's party tonight
Tonight we alive

It's been only you on mind
I ain't got nothing to hide
Its the time to decide
I want to make you my bride
She hot like tatachi
Walahi Ta laihi am not lying
She say she never seen a man like me
She like a man wey dey style like me

Pull up in a white Bentley
No speed I dey drive gently
Jump in take a ride with me
Anything wey go be must be
Shayo so tey my eye dirty
Call Anytime I'll be ready
Omo omoge Wambi
Make them talk say na sabi
So sweet like tuwo shinkafa
As a boy from pitwakwa
Saw a girl form the north side
Where you from she say she from jigawa

Ok Ok
Everything is Ok
Let's party tonight
Tonight we alive
Ok Ok
Everything is Ok
Let's party tonight
Tonight we alive

Yea eh
She hot like tatashi
Walahi ta li am not lying
She say she never seen a man like me
She likes a man wey dey style like me
She hot like tatashi
Walahi ta li am not lying
She say she never seen a man like me
She likes a man wey dey style like me yea



Credits
Writer(s): Emmanuel Ngbaawii
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link